找歌词就来最浮云

《Niger Delta》歌词

所属专辑: Nneka... To and Fro 歌手: Nneka 时长: 03:22
Niger Delta

[00:00:00] Niger Delta - Nneka

[00:00:11] Dem come fish our water empty

[00:00:15] Dem come chop our oil plenty

[00:00:20] Come take resources away

[00:00:25] Come take all our riches

[00:00:29] Dem come use us as dem store

[00:00:34] For raw material to make them rich

[00:00:38] Oh brother brother bross wetin

[00:00:44] Sister sister sis

[00:00:47] Wetin we dey do the the the

[00:00:49] Wetin we dey do dem thief thief

[00:00:52] Where we dey wen dem own own us

[00:00:54] What we sow na I we go reap

[00:00:57] Wetin we dey do the the the

[00:00:59] Wetin we dey do dem thief thief

[00:01:01] Where we dey wen dem own own us

[00:01:04] What we sow na I we go reap

[00:01:08] Tell me wetin I go do

[00:01:13] 'Cause I dey loss in d sins

[00:01:15] In d flesh of d world

[00:01:18] Lord forgive wouldn't save

[00:01:23] My soul from dying

[00:01:26] Kai oga suffri oh oga suffri oh

[00:01:31] Oga suffri oh

[00:01:33] It don teh wen u dey do me like dis

[00:01:41] Oh but right now

[00:01:43] I no go take am no more

[00:01:45] I go open my mouth

[00:01:47] Go tell you wetin I dey feel

[00:01:50] Wetin we dey do the the the

[00:01:52] Wetin we dey do dem thief thief

[00:01:54] Where we dey wen dem own own us

[00:01:57] What we sow na I we go reap

[00:01:59] Wetin we dey do the the the

[00:02:01] Wetin we dey do dem thief thief

[00:02:04] Where we dey wen dem own own us

[00:02:06] What we sow na I we go reap

[00:02:12] See tell me see wen we notice

[00:02:18] See wetin dem do us

[00:02:20] Where dem come take us

[00:02:23] Dem take us go iyunda

[00:02:25] Use as dem slave

[00:02:30] Wetin we do dem

[00:02:39] Wetin dem do us