找歌词就来最浮云

《Final》歌词

所属专辑: Latest Nigerian Hit Tracks. Vol. 2 歌手: WizKid 时长: 02:40
Final

[00:00:00] Final - WizKid

[00:00:01] Written by:Wizkid

[00:00:09] I get girl for my yard

[00:00:11] Wey get big big

[00:00:11] Baka wey dey make me feel amazing gal

[00:00:14] I get one wey dey give me things I need

[00:00:16] Ah hahn hahn

[00:00:19] I get one wey dey make me feel nice

[00:00:21] She slow dance I no fit leave am girl

[00:00:23] I get one wey one give me kids

[00:00:25] And leave ah hahn hahn

[00:00:27] But my gbedu is final

[00:00:29] Wizzy baby Baba Nla

[00:00:31] My girl wear designer

[00:00:34] Everything wey I give am final ey yeh

[00:00:37] I no like wahala

[00:00:38] But Wizzy baby Baba Nla

[00:00:41] Say my gbedu is final

[00:00:43] When me drop

[00:00:43] Everybody no dey tire ey yeh

[00:00:45] All of the girls go do anything for my love

[00:00:47] All of the boys go do anything for the money

[00:00:50] Dem dey dance to my music

[00:00:51] Dem dey show me love

[00:00:52] Girls wanna touch wanna love

[00:00:53] They want the loving

[00:00:53] You know say I got one life

[00:00:55] Make I live am

[00:00:56] See I don try

[00:00:58] Hustle hustle for street I no lie

[00:01:00] Now see me

[00:01:01] I don dey chop life

[00:01:04] But my gbedu is final

[00:01:06] The girls dem like wear designer

[00:01:08] Wizzy baby kill the beat

[00:01:09] I no dey tire

[00:01:10] When the gbedu drop for club

[00:01:11] It's final oh oh

[00:01:13] My girl dey make me lose my mind eh

[00:01:15] I give her what she need

[00:01:17] My girl dey make me lose my mind eh

[00:01:20] Another girl I no dey see

[00:01:22] But my gbedu is final

[00:01:24] Wizzy baby Baba Nla

[00:01:26] My girl wear designer

[00:01:28] Everything wey I give am final ey yeh

[00:01:31] I no like wahala

[00:01:33] But Wizzy baby Baba Nla

[00:01:35] Say my gbedu is final

[00:01:37] When it drop

[00:01:38] Everybody no dey tire ey yeh

[00:01:40] Who's got the key to my Beamer

[00:01:42] I say who am I

[00:01:43] The girl dem sugar

[00:01:45] Call me the girl dem sugar

[00:01:46] No one badder

[00:01:47] Number one no one madder

[00:01:49] I say who's got the key to my limo

[00:01:51] I say who am I

[00:01:52] The girl dem dada

[00:01:54] Call me the girl dem dada

[00:01:55] I run everything don dada eyy

[00:01:59] But my gbedu is final

[00:02:01] Wizzy baby Baba Nla

[00:02:03] My girl wear designer

[00:02:05] Everything wey I give am final ey yeh

[00:02:08] I no like wahala

[00:02:10] But Wizzy baby Baba Nla

[00:02:12] Say my gbedu is final

[00:02:14] When it drop

[00:02:15] Everybody no dey tire ey yeh

随机推荐歌词: