找歌词就来最浮云

《Bunieya Enu》歌词

所属专辑: Invasion 歌手: P-Square 时长: 04:44
Bunieya Enu

[00:00:00] Bunieya Enu - P-Square

[00:00:12] As we dey celebrate

[00:00:14] Bunieya Enu Bunieya Enu

[00:00:17] Bunie nu ya Enu

[00:00:19] As we dey celebrate

[00:00:21] Bunieya Enu Bunieya Enu

[00:00:24] Bunie nu ya Enu

[00:00:26] As we dey celebrate

[00:00:28] We thank God oooh

[00:00:31] Baba you too much oooh

[00:00:35] We thank God oooh

[00:00:39] You too much oh you too much oh

[00:00:43] Chei see

[00:00:44] The way we dey spend

[00:00:45] This money no dey fear me (fear me)

[00:00:47] I got so many people wey dem dey dare me (eeh)

[00:00:51] Ba-ba Back in the days nobody send me

[00:00:54] Now dem come dey near me

[00:00:56] Cause dem want to see me fail

[00:00:58] Thank God its Friday (Friday)

[00:01:00] And I go rock am like my bai-day

[00:01:03] Oh Oh Oh

[00:01:05] I'm so excited (excited)

[00:01:08] So everybody show your style eeh

[00:01:11] As we dey celebrate

[00:01:12] Bunieya Enu Bunieya Enu

[00:01:16] Bunie nu ya Enu

[00:01:18] As we dey celebrate

[00:01:20] Bunieya Enu Bunieya Enu

[00:01:23] Bunie nu ya Enu

[00:01:25] As we dey celebrate

[00:01:27] We Thank God oooh

[00:01:30] Baba you too much oooh

[00:01:34] We thank God oooh

[00:01:38] You too much oh you too much oh

[00:01:41] That's why we celebrate

[00:01:42] Let's celebrate

[00:01:42] Now put your hands in the air

[00:01:45] Wave'em up like you

[00:01:46] Just don't care (care)

[00:01:46] I know sey we pop champagne (eeh)

[00:01:48] Jubilate and no complain oh

[00:01:50] Na so we dey do am everyday

[00:01:51] Kpata Kpata we go kneel down dey pray

[00:01:53] Scatter them

[00:01:54] Dey go start to dey craze oh

[00:01:55] Na wetin remain oh

[00:01:56] Ima no okacha si ma dunine (enu)

[00:02:00] Okacha si ma dunine (enu)

[00:02:03] So make you no mind them oh

[00:02:05] No do gragra no send them oh

[00:02:07] Come join body make we blend them oh

[00:02:09] Make you dey tell them sey

[00:02:11] Thank God its Friday (friday)

[00:02:13] And I go rock am like my bai-day

[00:02:17] Oh Oh Oh

[00:02:18] I'm so excited (excited)

[00:02:21] So everybody show your style eeh

[00:02:24] As we dey celebrate

[00:02:26] Bunieya Enu Bunieya Enu

[00:02:29] Bunie nu ya Enu

[00:02:31] As we dey celebrate

[00:02:33] Bunieya Enu Bunieya Enu

[00:02:36] Bunie nu ya Enu

[00:02:39] As we dey celebrate

[00:02:40] We thank God oooh

[00:02:43] Baba you too much oooh

[00:02:47] We thank God oooh

[00:02:51] You too much oh you too much oh

[00:02:54] That's why we celebrate

[00:02:55] Let's celebrate

[00:02:56] As we dey celebrate we dey jubilate

[00:03:00] Omo no player hating

[00:03:01] Make you no dey underate

[00:03:03] Na we dey calculate You dey speculate

[00:03:07] Me I no send them oh no send then oh

[00:03:09] But thank God it's Friday

[00:03:12] And I go rock am like my bai-day

[00:03:16] Oh Oh Oh Oooh

[00:03:17] I'm so excited (excited)

[00:03:20] So everybody (eeeh)

[00:03:22] Move your body (eeeh)

[00:03:24] (As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu

[00:03:28] Buni be nu ya Enu As we dey celebrate

[00:03:32] Bunieya Enu Bunieya Enu

[00:03:35] Bunie nu ya Enu

[00:03:37] As we dey celebrate

[00:03:39] We thank God oh Baba you

[00:03:43] Too much ooh (baba you too much)

[00:03:46] We thank God oooh

[00:03:50] You too much oh (I say) you too much oh

[00:03:54] Bunieya Enu Bunieya Enu

[00:03:57] Bunieya Enu As we dey celebrate

[00:04:01] Buni be nu ya Enu Buni be nu ya Enu

[00:04:04] Buni be nu ya eeeh

[00:04:06] As we dey celebrate

[00:04:08] Ima no okacha si ma dunine (enu)

[00:04:12] Okacha si ma dunine (enu)

[00:04:16] Asim no okacha si ma dunine (enu)

[00:04:19] Bunieya Enu Bunieya Enu

[00:04:23] Maka no okacha si ma dunine (enu)

[00:04:26] Okacha si ma dunine (enu)

[00:04:30] Asim no okacha si ma dunine (enu)

[00:04:34] Bunieya Enu Bunieya Enu

随机推荐歌词: