找歌词就来最浮云

《I Concur》歌词

所属专辑: Hot Party Vibez 歌手: Timaya&Don Jazzy 时长: 04:10
I Concur

[00:00:00] I Concur (feat. Don Jazzy) - Timaya

[00:00:01] Written by:Timaya D

[00:00:13] Leggo

[00:00:16] I concur

[00:00:20] Don jazzy

[00:00:23] Boy no fine I concur

[00:00:25] Say I short I concur

[00:00:27] Me I'm rich I concur

[00:00:29] Everything I concur

[00:00:31] I like woman I concur

[00:00:33] I like to make una dance I concur

[00:00:35] Nwanne shack alcohol oh oh

[00:00:39] See a guy like me before

[00:00:42] Have you ever seen a guy like me before

[00:00:46] After all these talking I still dey scatter the floor

[00:00:50] Anywhere you go na so my music e go

[00:00:53] Leggo kpekele

[00:00:56] Shake your kpekele

[00:00:58] Kpekele jump around and kpeke

[00:01:02] Kpekele jump around and kpekele

[00:01:05] Make sure you start to dey kpekele

[00:01:07] Eh ehn concur

[00:01:09] Concur

[00:01:11] Yeba concur

[00:01:13] I concur

[00:01:16] I dey killy beat I concur

[00:01:19] Make you whine your bottom

[00:01:21] Nwanne shack alcohol oh oh

[00:01:24] Ahan orugo ahan

[00:01:31] See me I know say the people dem love me

[00:01:34] And I know oh

[00:01:36] Na baba god dey bless me and I know oh

[00:01:39] Them a love my style eh

[00:01:42] I dey make dem happy

[00:01:43] People dem love my style eh

[00:01:45] Dem say I dey make dem happy

[00:01:47] The mama and the papa dem know me

[00:01:49] Children just dey happy

[00:01:51] My brother shack alcohol oh oh

[00:01:52] Leggo kpekele

[00:01:55] Shake your kpekele eh

[00:01:59] Kpekele jump around and kpeke

[00:02:03] Kpekele jump around and kpekele

[00:02:06] Make sure you start to dey kpekele

[00:02:08] Eh ehn concur

[00:02:09] Concur

[00:02:10] Yeba concur

[00:02:16] I concur

[00:02:18] I dey killy beat I concur

[00:02:20] Make you whine your bottom

[00:02:22] Nwanne shack alcohol oh oh

[00:02:24] Don jazzy

[00:02:25] Oya ask around

[00:02:27] I be the one dem dey talk about eh

[00:02:29] Anything I touch e dey turn to gold

[00:02:31] Na baba god eh

[00:02:33] O ne we gi eh

[00:02:35] O ne we gi eh

[00:02:38] Wey gboya eh

[00:02:41] Osukor eh

[00:02:42] Osukor sukor eh

[00:02:44] Osukor su wai gbi yai biko

[00:02:47] Dabansin oya pass

[00:02:49] I concur

[00:02:49] Don jazzy concur

[00:02:52] Timaya concur

[00:02:53] Oya why dem nor go run come eh

[00:02:55] My head too big I concur

[00:02:57] I get big nose I concur

[00:02:59] I too dey floss I concur

[00:03:01] As the big head burst dem concur

[00:03:03] I dey kill with beat but I concur

[00:03:05] Know I'm liking you for talk

[00:03:07] I dey make dem shakitibobo

[00:03:09] Everybody shakitibobo

[00:03:11] Hey baby hey baby

[00:03:13] Oya make I touch your bottom

[00:03:14] Hey baby hey baby

[00:03:16] Oya make you shake your bumbum

[00:03:18] Leggo kpekele

[00:03:20] Shake your kpekele

[00:03:22] Kpekele jump around and kpeke

[00:03:27] kpekele jump around and kpekele eh

[00:03:30] Make sure you start to dey kpekele

[00:03:32] Eh ehn concur

[00:03:34] Concur

[00:03:37] Yeba concur

[00:03:40] I concur

[00:03:41] I dey killy beat I concur

[00:03:43] Make you whine your bottom

[00:03:45] Nwanne shack alcohol oh oh