找歌词就来最浮云

《Kangpe》歌词

所属专辑: No Longer At Ease 歌手: Nneka&Wesley Williams 时长: 03:58
Kangpe

[00:00:00] Kangpe - Nneka/Wesley Williams

[00:00:07] So na so I be a condition

[00:00:10] Come make you aje like this

[00:00:13] You say your husband na

[00:00:14] I leave you

[00:00:16] You say I go fit betray

[00:00:19] So na so you dey weak

[00:00:22] As I see you before

[00:00:23] I think say you dey kangpe

[00:00:26] Nothing fit fit shake you

[00:00:29] Nothing fit go fit break you

[00:00:32] But you rake before

[00:00:35] Na you talk say you no

[00:00:36] Go put man before God

[00:00:39] See yourself as you be

[00:00:42] Na you talk say you no

[00:00:43] Go put man before God oh

[00:00:45] As you know God no go

[00:00:47] Give you anything you no

[00:00:49] Go fit deal with

[00:00:51] Na so dem talk the thing en

[00:00:54] No fit kill you

[00:00:55] Na I go make you strong

[00:00:57] It go make you strong

[00:00:58] The thing en no fit kill you na

[00:01:00] I go make you strong

[00:01:02] The thing wey no fit kill you

[00:01:03] It go make you strong

[00:01:06] God no go give you anything you

[00:01:08] No give fit deal with

[00:01:18] You talk say you be big man

[00:01:21] 'Cause you fit raise your hand

[00:01:22] Fit beat your pickin' beat your wife

[00:01:24] You sabi Bible well oh

[00:01:27] Dey go church everyday oh

[00:01:30] Notice me or I quench

[00:01:33] Look at me how I bounce

[00:01:37] But na you be the crook

[00:01:40] Na your kind fit open eye kill

[00:01:42] Person misure and abuse him

[00:01:44] 419 ole thief basket mouth

[00:01:48] Ojoro but you know how I be

[00:01:53] When wind blow fowl ynash go open very

[00:01:55] Very well oh

[00:01:56] As you know God no go give you anything

[00:01:59] You no go fit deal with

[00:02:02] Na so dem talk the thing en

[00:02:06] No fit kill you

[00:02:06] Na I go make you strong

[00:02:08] It go make you strong

[00:02:10] The thing en no fit kill you na

[00:02:11] I go make you strong

[00:02:13] The thing wey no fit kill you

[00:02:14] It go make you strong

[00:02:17] God no go give you anything you

[00:02:19] No give fit deal with

[00:02:42] As you know God no go

[00:02:44] Give you anything you no go fit deal with

[00:02:48] Na so dem talk

[00:02:50] The thing en no fit kill you

[00:02:52] Na I go make you strong

[00:02:54] It go make you strong

[00:02:55] The thing en no fit kill you na

[00:02:56] I go make you strong

[00:02:58] The thing wey no fit kill you

[00:03:00] It go make you strong

[00:03:03] God no go give you anything you

[00:03:04] No give fit deal with

[00:03:16] As you walk through

[00:03:17] The valley of the shadow of death

[00:03:22] You will fear no evil

[00:03:29] For His rod and His staff are with you

[00:03:33] You have come this far

[00:03:36] To sing your mystery