找歌词就来最浮云

《Police》歌词

所属专辑: Nigeria Gold (YouTube) 歌手: P-Square 时长: 03:36
Police

[00:00:00] Police - P-Square

[00:00:00] Lyrics by:P. Square

[00:00:00] Composed by:P. Square

[00:00:00] Na which kind yawa bi dis yi e

[00:00:06] Na which kind yawa bi dis yi e

[00:00:12] Oh no

[00:00:13] I was driving wasn't speeding so fast so fast

[00:00:15] I just dey go jeje I no high I no high

[00:00:18] See this honey

[00:00:19] She was looking so fly

[00:00:20] As I dey try to step up to her

[00:00:22] Then she said hi said hi

[00:00:24] Come on baby make you step into my car into my car

[00:00:26] Me I go take you to a place

[00:00:27] Wey you go like I no lie

[00:00:29] Make you sit back relax and feel fine

[00:00:31] 'Cos seriously I get plans

[00:00:33] Then all of a sudden see then them a coming

[00:00:35] They tell me make I stop but I don't know why

[00:00:38] Who be that the police

[00:00:40] They took my papers from me

[00:00:41] And I say Sir

[00:00:42] Why you do me so

[00:00:44] Oga police e

[00:00:45] Wetin be dis e

[00:00:46] You just dey stress me dey vex me

[00:00:48] Na which kind yawa be dis e

[00:00:50] Why you doing dis e

[00:00:52] Oh no

[00:00:53] See wetin I dey miss

[00:00:54] Oga police e

[00:00:56] Wetin be this e

[00:00:57] You just dey stress me dey vex me

[00:00:59] Na which kind yawa be dis e

[00:01:01] Why you doing dis e

[00:01:03] Oh no

[00:01:04] Oh no

[00:01:05] Oga police yi e

[00:01:10] Na which kind yawa be dis yi e

[00:01:14] Oh no

[00:01:15] Oh no

[00:01:17] Na so we dey for beer parlor just dey jolly

[00:01:19] With a friend from America

[00:01:20] Wey get money

[00:01:21] Wey get money

[00:01:22] And for my front

[00:01:23] Ishiewu and turkey

[00:01:24] Different kind of shayo

[00:01:25] We dey make eye doti

[00:01:27] Plenty bobos just dey make the noise

[00:01:30] Hey

[00:01:30] Enough chickitos just dey make their choice one more plate

[00:01:33] As I dey hail my guy

[00:01:34] Begin dey wash my hand e

[00:01:36] I just dey start e

[00:01:37] Then all of a sudden see then them a coming

[00:01:39] Everybody start to run

[00:01:41] But I don't know why

[00:01:42] Who be dat the police

[00:01:44] They put their handcuffs on me

[00:01:45] Then I say Sir na wetin I do

[00:01:48] Oga police e

[00:01:49] Wetin be this e

[00:01:50] You just dey stress me dey vex me

[00:01:52] Na which kind yawa be dis e

[00:01:54] Why you doing dis e

[00:01:56] Oh no

[00:01:57] See wetin I dey miss

[00:01:58] Oga police e

[00:02:00] Wetin be this e

[00:02:01] You just dey stress me dey vex me

[00:02:03] Na which kind yawa be dis e

[00:02:05] Why you doing dis e

[00:02:07] Oh no

[00:02:08] Oh no

[00:02:09] Oga police yi e

[00:02:10] Oga police e

[00:02:12] Oga police e

[00:02:14] Na which kind yawa be dis yi e

[00:02:17] Oh no

[00:02:19] Tell me

[00:02:21] Na wetin you go do for this life

[00:02:23] Wey police no go come harass you

[00:02:25] I know know

[00:02:26] He bu nibu visiu pas da nego contago rassi

[00:02:30] Tell me

[00:02:32] Na wetin you go do for this life

[00:02:33] Wey police no go come harass you

[00:02:36] Oga police e

[00:02:38] Wetin be this e

[00:02:40] Na which kind yawa be this e

[00:02:44] No no

[00:02:46] Na which kind yawa be this e

[00:02:49] No no no no no no no no

[00:02:52] Oga police e

[00:02:53] Oga police e

[00:02:55] You just dey stress me dey vex me

[00:02:56] Na which kind yawa be dis e

[00:02:59] Why you doing dis e

[00:03:00] Oh no

[00:03:01] Oh no

[00:03:02] See wetin I dey miss

[00:03:02] Oga police e

[00:03:04] Wetin be this e

[00:03:05] You just dey stress me dey vex me

[00:03:07] Na which kind yawa be dis e

[00:03:09] Why you doing dis e

[00:03:11] Oh no

[00:03:12] Oh no

[00:03:13] Oga police e

[00:03:14] Wetin be this e

[00:03:16] You just dey stress me dey vex me

[00:03:18] Na which kind yawa be dis e

[00:03:20] Why you doing dis e

[00:03:21] Oh no

[00:03:22] See wetin I dey miss

[00:03:24] Oga police e

[00:03:25] Wetin be this e

[00:03:26] You just dey stress me dey vex me

[00:03:28] Na which kind yawa be dis e

[00:03:30] Why you doing dis e

[00:03:32] Oh no

[00:03:33] Oh no