找歌词就来最浮云

《Pose》歌词

所属专辑: Naija Hits 歌手: Yemi Alade&R2Bees 时长: 03:23
Pose

[00:00:00] Pose (姿势) - Yemi Alade/R2Bees

[00:00:00] Written by:Young D.

[00:00:01] Ra ta ta ta ta ta ta

[00:00:06] De de de denge pose

[00:00:08] Yes you know

[00:00:10] E yo

[00:00:12] R two Bees

[00:00:16] You too like to demo

[00:00:19] You sabi demo oya pose

[00:00:23] Ayakata

[00:00:24] You too like to demo

[00:00:26] You sabi demo strike a pose

[00:00:31] Oya pose

[00:00:34] Change your style denge pose

[00:00:37] Oya na denge pose

[00:00:41] Change your style make you pose

[00:00:44] Ay ayakata

[00:00:48] Chai sister nene demo

[00:00:51] She too demo she dey pose

[00:00:55] Chai sister giwa demo

[00:00:58] She too demo she dey pose

[00:01:01] Ay oya pose

[00:01:05] If you sabi demo make you pose

[00:01:09] Oya oya denge pose

[00:01:13] Change your style make you pose

[00:01:16] Ah ayakata

[00:01:18] Eh eh eh

[00:01:20] Ra

[00:01:20] Hey you too demo see the things you do too demo

[00:01:24] Yeah

[00:01:24] E dey make I dey want more

[00:01:25] Nee awun yenu nee amamu a damo

[00:01:27] Say you want to the get that much

[00:01:29] Oh baby kick me like say so line

[00:01:31] I still go carry money for bank

[00:01:33] Remember say you dey talk to the don

[00:01:34] I dey give champagne 'cos I'm already drunk

[00:01:37] Yeah I go give you dollar

[00:01:39] Giving you my ganlala

[00:01:41] Give it to me one time rock me

[00:01:43] The baddest wen come from ghana

[00:01:44] Girl I no go tire shocking you in the wire

[00:01:48] Make you feel alright even if you no like okada

[00:01:52] Oya pose

[00:01:54] Oya make you go down hold your toes

[00:01:58] Yeah

[00:01:59] Nobody know

[00:02:01] Wetin you giving to me shey you be pose

[00:02:05] Eh ayakata

[00:02:07] Ay ay ay

[00:02:08] Oya pose

[00:02:10] You too ringingri runiny

[00:02:11] You love to dey winginy waniny

[00:02:13] You like to dey blingily daniny dingily danily

[00:02:15] You loving it I nini

[00:02:17] Oh minininini ninana

[00:02:20] Eh where me dollar

[00:02:22] Don't shake the dollar make you no wahala

[00:02:26] Minimini nana

[00:02:28] Oya where the dollar

[00:02:30] Make you shake the dollar

[00:02:31] Oh I go pose oya pose

[00:02:37] Oya pose

[00:02:39] If you sabi demo make you pose

[00:02:43] Oya oya denge pose

[00:02:47] Change your style make you pose

[00:02:50] Ah ayakata

[00:02:52] Ay ay ay ay