《Wetin We Gain》歌词

[00:00:00] Wetin We Gain - Victor AD
[00:00:03] Where I are
[00:00:04] Where I are
[00:00:05] Where I are
[00:00:07] I love you excuse a
[00:00:09] Bros if you no love am
[00:00:10] Wetin you gain
[00:00:10] Wetin you gain
[00:00:11] It's victor AD nah nah nah eh
[00:00:14] Pray for grace my G
[00:00:15] Pray for grace my G
[00:00:16] I say pray for grace o
[00:00:19] Oluwa magbegbe mi
[00:00:20] I want all this money all this money
[00:00:23] I no wan take the same step wey
[00:00:24] I take last year wey no work for me oh
[00:00:28] Lord as I dey grind I dey hustle
[00:00:30] Bless me with this money this money
[00:00:32] Lord na your hand I dey
[00:00:34] I say make you run am for me oh
[00:00:36] If we no make money
[00:00:38] Wetin we gain o
[00:00:39] Wetin we gain
[00:00:40] My brother wetin we gain
[00:00:41] Wetin we gain
[00:00:42] If we no buy the benz
[00:00:43] Wetin we gain
[00:00:44] Wetin we gain
[00:00:44] My brother Wetin we gain
[00:00:46] Wetin we gain
[00:00:46] If we no get control
[00:00:47] Wetin we gain
[00:00:48] Wetin we gain
[00:00:49] My brother wetin we gain
[00:00:50] Wetin we gain
[00:00:51] If we no make money
[00:00:52] Wetin we gain o
[00:00:53] Wetin we gain
[00:00:54] My brother wetin we gain
[00:00:56] Wetin we gain
[00:00:57] Lord you know wetin me and you don talk
[00:00:59] Make e manifest oh baba
[00:01:02] The street na by grace no be
[00:01:03] Who hustle pass dey carry first oh
[00:01:05] Carry first oh
[00:01:07] Na your grace I take dey live
[00:01:08] I no fit play attack and defence oh at the same time
[00:01:12] And I thank you Lord say even when I dey cast
[00:01:14] You still give me the talent
[00:01:15] The gift make I pass o
[00:01:17] Phone dey ring
[00:01:18] Na family dey call oh
[00:01:19] If no be billing na something dey sup oh
[00:01:21] Anyhow e be omo money is involve oh
[00:01:24] Oluwa bless me 'cause I no fit dull oh
[00:01:26] So much pressure on a male figure
[00:01:28] I say in dollar I still want that 10 figure
[00:01:30] I need the kind money wey go make Dangote say
[00:01:33] Who be this black skin man wey dey worry am
[00:01:35] If we no make money
[00:01:35] Wetin we gain o
[00:01:36] Wetin we gain
[00:01:37] My brother wetin we gain
[00:01:39] Wetin we gain
[00:01:39] If we no buy the benz
[00:01:40] Wetin we gain
[00:01:41] Wetin we gain
[00:01:42] My brother wetin we gain
[00:01:43] Wetin we gain
[00:01:44] Wetin we gain
[00:01:45] Wetin we gain
[00:01:46] Wetin we gain
[00:01:47] Wetin we gain
[00:01:48] Wetin we gain
[00:01:49] If we no get control
[00:01:49] Wetin we gain
[00:01:51] Wetin we gain
[00:01:52] My brother wetin we gain
[00:01:53] Wetin we gain
[00:01:54] This year I want to buy motor
[00:01:57] This year I want to buy house
[00:01:59] This year I dey pray make oluwa no pass me by
[00:02:02] 'Cos I prace for grace my G
[00:02:04] It's not written that you will find or you seek
[00:02:07] But you never find that which you do not seek
[00:02:09] Omo this is the tip of the life
[00:02:11] It's not for the shallow man that we still dey grind eh
[00:02:14] Phone dey ring
[00:02:15] Na family dey call oh
[00:02:17] If no be billing na something dey sup oh
[00:02:19] Anyhow e be omo money is involve oh
[00:02:21] Oluwa bless me 'cause I no fit dull oh
[00:02:24] So much pressure on a male figure
[00:02:26] I say in dollar I still want that 10 figure
[00:02:28] I need the kind money wey go make Dangote say
[00:02:30] Who be this black skin man wey dey worry am
[00:02:33] Oluwa magbegbe mi
[00:02:34] I want all this money
[00:02:36] All this money
[00:02:37] I no wan take the same step wey I take last
[00:02:39] Year wey no work for me oh
[00:02:41] Wey no work for me
[00:02:42] Lord as I dey grind I dey hustle
[00:02:44] Bless me with this money
[00:02:46] This money
[00:02:47] Lord na your hand I dey
[00:02:48] I say make you run am for me oh
[00:02:51] If we no make money
[00:02:52] Wetin we gain o
[00:02:53] Wetin we gain
[00:02:54] My brother wetin we gain
[00:02:55] Wetin we gain
[00:02:56] If we no buy the benz
[00:02:57] Wetin we gain
[00:02:58] Wetin we gain
[00:02:59] My brother wetin we gain
[00:03:00] Wetin we gain
[00:03:01] If we no make money
[00:03:02] Wetin we gain o
[00:03:03] Wetin we gain
[00:03:04] My brother wetin we gain
[00:03:05] Wetin we gain
[00:03:06] If we no make money
[00:03:06] Wetin we gain o
[00:03:08] Wetin we gain
[00:03:08] My brother wetin we gain
[00:03:09] Wetin we gain
[00:03:10] If we no buy the benz
[00:03:11] Wetin we gain
[00:03:12] Wetin we gain
[00:03:13] My brother wetin we gain
[00:03:14] Wetin we gain
[00:03:15] If we no get control
[00:03:16] Wetin we gain
[00:03:17] Wetin we gain
[00:03:18] My brother wetin we gain
[00:03:19] Wetin we gain
[00:03:20] If we no make money
[00:03:21] Wetin we gain o
[00:03:22] Wetin we gain
[00:03:23] My brother wetin we gain
[00:03:24] Wetin we gain
[00:03:25] If we no get control
[00:03:25] Wetin we gain
[00:03:26] Wetin we gain
[00:03:28] My brother wetin we gain
[00:03:29] Wetin we gain
您可能还喜欢歌手Victor AD的歌曲:
随机推荐歌词:
- Good Times(Remix) [Dannii Minogue]
- 088章到来 [沈清朝]
- Symbolic Tower featuring AKANE LIV [河村隆一]
- 曾经几许 TVB电视剧”妙手仁心”片尾曲 [马浚伟]
- Waterfalls [Steve Cole]
- 天亮之前 [水母]
- Been Around Tha World(Album Version|Explicit) [Snoop Dogg]
- Hau drauf und hau ab [Die Sterne]
- 乱世雨 [韩东君]
- Long Gone Lonesome Blues [Marty Robbins&Williams]
- It Must Be Him [Shirley Bassey]
- By Myself [Rosemary Clooney]
- 这份情 [叶倩文]
- Saudade [Tiao Carreiro&Pardinho]
- I’ll Be Home [Pat Boone]
- Keep a Walkin’ [Bobby Darin]
- Going to the Zoo [OMP Allstars]
- Three Times a Lady [The Mothers Day Masters]
- Three O’Clock Blues [B.B. King]
- Baciami piccina [Alberto Rabagliati]
- Carmela [Tony Astarita]
- The Sun Keeps Shining [The Everly Brothers]
- Perdi o Medo [Odair Jose]
- When You Got a Good Friend [Robert Johnson]
- Heart Weighs A Ton(Vindata Remix) [Alex Metric&Stefan Storm]
- J’Abandonne Mes Amours [Johnny Hallyday]
- For All This [Holly Golightly]
- 心茫茫 [阿吉仔]
- La haine [Jacques Brel]
- Pallin’ With Al [Squirrel Nut Zippers]
- Io Cammino Di Notte Da Sola [Amalia Gre’]
- Please Don’t Go [Big Joe Williams&D.R]
- Shine On [Human League]
- Dum Da Dum [Philly]
- Colombine [Georges Brassens]
- 【粤剧】王大儒 [白驹荣&新马师曾]
- Bad Romance(Rock City Radio Edit) [Power Music Workout]
- Pumpkin Soup(Instrumental) [The Hit Crew]
- Schwarze Natascha(Party-Remix) [peter wackel]
- 往事随风(Live) [刘飞鸣]
- 情人 [Beyond]
- 梦里乌镇 [李峙]