找歌词就来最浮云

《Mad over You》歌词

所属专辑: Naija Music Vibes 2017, Vol 1. 歌手: Runtown 时长: 03:36
Mad over You

[00:00:00] Mad over You - Runtown

[00:00:01] Written by:Adrenaline Vibes

[00:00:22] Ghana girl say she wan marry me o

[00:00:26] I hope say she sabi cook waakye

[00:00:28] Hope your love go sweet pass shito

[00:00:31] Baby girl I say

[00:00:32] I say your body na killer oh

[00:00:35] I fit to die on your body only on your body

[00:00:42] That girl for the corner

[00:00:43] Tell somebody make them call am o

[00:00:46] Way she dey whine am I see fire for her body o

[00:00:51] And if she follow me go na enjoyment go kill am o

[00:00:58] Baby girl you bad oh

[00:01:00] Girl the way you whine

[00:01:02] I dey mad over you girl

[00:01:04] I dey mad over you girl

[00:01:06] Say you are my woman eh eh

[00:01:09] My super woman

[00:01:11] I dey mad over you girl

[00:01:13] I dey mad over you girl

[00:01:35] If I sing for you you go love me oh

[00:01:37] Baby love me non stop I will love you nonstop

[00:01:40] Always kiss you ontop baby o

[00:01:44] All over the world wan wa mi oo

[00:01:46] Play the music nonstop

[00:01:47] Tell them dance to my song

[00:01:49] Tell them shake bum bum

[00:01:51] Ohweh

[00:01:54] That girl for the corner

[00:01:55] Tell somebody make them call am o

[00:01:59] Way she dey whine am I see fire for her body o

[00:02:03] And if she follow me go na enjoyment go kill am o

[00:02:09] Baby girl you bad oh

[00:02:11] Girl the way you whine

[00:02:14] I dey mad over you girl

[00:02:16] I dey mad over you girl

[00:02:18] Say you are my woman eh eh

[00:02:20] My super woman

[00:02:23] I dey mad over you girl

[00:02:25] I dey mad over you girl

[00:02:46] Ghana girl say she wan marry me o

[00:02:49] I hope say she sabi cook waakye

[00:02:51] Hope your love go sweet pass shito

[00:02:55] Baby girl I say

[00:02:56] I say your body na killer oh

[00:02:58] I fit to die on your body only on your body