《Ye(Explicit)》歌词
[00:00:00] Ye - Burna Boy
[00:00:00] Ohh baby your body's so fine
[00:00:05] Ohh baby your body's so fine
[00:00:10] Ohh baby your body's so fine
[00:00:14] Ohh baby your body's so fine
[00:00:18] Oluwaburna o ehn ehn
[00:00:20] Ye ye ye ye ye ye ye
[00:00:23] Ye ye ye ye o ye ehn ehn
[00:00:25] Ye ye ye ye ye ye ye
[00:00:27] Ye ye ye ye ye ye ye
[00:00:31] Ye ye ye ye ye o
[00:00:33] Ye ehn eh
[00:00:35] Ye ye ye ye ye
[00:00:36] Ye ye ye ye ye o
[00:00:38] This one na gbedu wey dey ja pata
[00:00:43] Me I no get time I dey dagbada
[00:00:47] Dada cover my face
[00:00:49] Calling me lagbaja
[00:00:53] Biggie man wey no dey wear agbada
[00:00:56] Ahn Ahn Ad libs
[00:00:57] My n**ga what's it gon' be
[00:01:00] G Wagon or de Bentley
[00:01:02] The gyaldem riding with me
[00:01:04] I no fit
[00:01:05] Die for nothing
[00:01:07] My n**ga what's it gon' be
[00:01:09] G Wagon or de Bentley
[00:01:11] The gyaldem riding with me
[00:01:14] I no fit
[00:01:15] Die for nothing
[00:01:17] Ah
[00:01:18] Make you know say
[00:01:19] Anything wey you do
[00:01:20] Dem must comentate I can't coman kill myself
[00:01:23] So anything wey I dey do
[00:01:24] I dey try to dey do am my way I can't coman kill myself
[00:01:27] Plenty plenty plenty suffer wey we face
[00:01:31] Just to make sure money dey
[00:01:33] But my people dem go say
[00:01:34] I no want kpai
[00:01:35] I no want die
[00:01:37] I no want kpeme
[00:01:38] I want enjoy
[00:01:39] I want chop life
[00:01:40] I want buy motor
[00:01:41] I want build house
[00:01:43] I still want turn up
[00:01:44] Ad libs
[00:01:45] My n**ga what's it gon' be
[00:01:47] G Wagon or de Bentley
[00:01:49] The gyaldem riding with me
[00:01:52] I no fit
[00:01:53] Die for nothing
[00:01:54] My n**ga what's it gon' be
[00:01:57] G Wagon or de Bentley
[00:01:59] The gyaldem riding with me
[00:02:01] I no fit
[00:02:03] Different things dem happening
[00:02:04] Schemes and packaging
[00:02:05] In er one night 4 shows am juggling
[00:02:08] Flow like the ocean
[00:02:09] My boat am paddling
[00:02:10] Shout out shina peller
[00:02:11] That's my bro my family
[00:02:14] When it comes to money
[00:02:15] I dey concentrate
[00:02:16] Make I tell you straight
[00:02:17] You are not my mate
[00:02:18] If you be commissioner
[00:02:19] I be head of state
[00:02:21] But my people dem go say
[00:02:22] I no want kpai
[00:02:23] I no want die
[00:02:24] I no want kpeme
[00:02:25] I want enjoy
[00:02:26] I want chop life
[00:02:28] I want buy motor
[00:02:29] I want build house
[00:02:30] I still want turn up
[00:02:31] Ad libs
[00:02:32] My n**ga what's it gon' be
[00:02:35] G Wagon or de Bentley
[00:02:37] The gyaldem riding with me
[00:02:39] I no fit
[00:02:40] Die for nothing
[00:02:42] My n**ga what's it gon' be
[00:02:44] G Wagon or de Bentley
[00:02:46] The gyaldem riding with me
[00:02:49] I no fit
[00:02:50] Die for nothing
[00:02:51] Ohh baby your body's so fine
[00:02:55] Oluwaburna
[00:02:56] Ohh baby your body's so fine
[00:02:58] Ye ye ye ye ye ye ye
[00:03:01] Ye ehn ehn
[00:03:02] Ye ye ye ye ye ye ye
[00:03:04] Ye ye ye ye ye ye ye
[00:03:08] Ye ye ye ye ye o
[00:03:10] Ye ehn eh
[00:03:11] Ye ye ye ye ye ye
[00:03:13] Ye ye ye ye
[00:03:15] Ye ehn ehn
[00:03:16] Ye ye ye ye ye ye ye
[00:03:18] Ye ye ye ye ye ye ye
[00:03:22] Ye ye ye ye ye o
[00:03:24] Ye ehn eh
[00:03:26] Ye ye ye ye ye ye
[00:03:27] Ye ye ye ye
[00:03:29] Ohh baby your body's so fine
[00:03:34] Ohh baby your body's so fine
[00:03:39] Ohh baby your body's so fine
[00:03:44] Ohh baby your body's so fine
您可能还喜欢歌手Burna Boy的歌曲:
随机推荐歌词:
- 千千万万个爱你 [文章]
- Love Show [赵娅文]
- Moonlight [Robyn]
- Old Mother Hubbard [有声读物]
- 拥有(Live) [张学友]
- 时间说 [吕雯]
- Feel Your dream [乐正绫]
- Vamos danar [Ed Motta]
- 蓝瘦香菇 [陈都灵]
- Think! [James Brown]
- Ben Ben María [Los Fernandos]
- Scetate [Pino Marchese]
- Veda’s Waltz [christine fellows]
- ... Baby One More Time [It’s a Cover Up]
- 小蝌蚪 [火火兔]
- Back To You [Sitti]
- 雨过天晴更美丽 [凤飞飞]
- Maria de Nazaré [Open Water]
- River In The Rain [Alison Krauss]
- Standing On The Top(Long Version) [The Temptations&Rick Jame]
- Slum Anthem(explicit) [K CAMP]
- Whole Lotta Shakin’ Going On [Chubby Checker]
- 悄悄喜欢你 [陈雪婷]
- La Lasta [跳跳奔奔]
- Take Me On And On [Electric Light Orchestra]
- 1 Way [AKANE&Bigga Raiji]
- Qui ?(Live) [Charles Aznavour]
- I’m yours [大橋トリオ]
- Eighteen [Tep No]
- Get the Glory [RUANN]
- Funny How Time Slips Away [Willie Nelson]
- Cavaleiro (Remasterizada) [Caetano Veloso&Maria Creu]
- El Beso [Hidrogenesse&Carlos balle]
- Las Lágrimas de la Fortuna [Tako&Mariano Gil Villa]
- 定西定西 [赵沛宇]
- Popular [Soundtrack&The New Musica]
- Zima Je Bila [Hajro Osmanovic]
- 日常 [赖伟锋]
- Superwoman [GEORGE DUKE&Eric Benet]
- Suffocated [The Tibbs]
- I Wished On The Moon [Mel Tormé]
- 可能不可能 [郑秀文]