找歌词就来最浮云

《Iya Basira》歌词

所属专辑: Expressions 歌手: Styl-Plus&Big Mouth&Snapp 时长: 05:12
Iya Basira

[00:00:00] Iya Basira - Styl-Plus/Big Mouth/Snappy

[00:00:01] Written by:Styl-Plus

[00:00:20] This na one buka wey I dey like to go

[00:00:23] The food sweet sote e go make your mind blow

[00:00:25] Day and night iya bas how she do am I no know

[00:00:28] They think say na jazz my broad no be so

[00:00:30] People people make una come o

[00:00:33] Iya basira e don jazz me o ooo

[00:00:36] Everybody helep save me o

[00:00:38] I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place

[00:00:41] People people make una come o

[00:00:43] Iya basira e go kill me o ooo

[00:00:46] Everybody helep save me o

[00:00:48] I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food

[00:00:51] Long throat na food go kill you no be so

[00:00:54] I say na food go kill you oga mi no be so

[00:00:57] Wettin' dey be say e get one day wey I say

[00:00:59] I go play go see my paddy Sunday

[00:01:01] Na so I reach there but Sunday e don high on beer

[00:01:04] Luckily for me him junior broad eye e clear

[00:01:07] He say make we stroll to the area

[00:01:09] Little did I knw that I was strolling to my burial

[00:01:12] Right there were oshodi bus dey load was a little buka

[00:01:15] Close to the mainroad

[00:01:17] I laf when e pass the door

[00:01:20] E tell me say hin name na

[00:01:21] Iya bas for short but I bow when e order

[00:01:23] Iwesiatewa ero mm purewater not even mineral

[00:01:27] I come gree say I go manage to chop am

[00:01:30] Before I realize I dey order 2nd round 3rd round 4th round

[00:01:34] I never still stop

[00:01:35] Wetting iya basira e give me chop

[00:01:37] People people make una come o

[00:01:40] Iya basira e don jazz me o ooo

[00:01:43] Everybody helep save me o

[00:01:45] I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place

[00:01:48] People people make una come o

[00:01:50] Iya basira e go kill me o ooo

[00:01:53] Everybody helep save me o

[00:01:55] I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food

[00:01:59] Long throat na food go kill you

[00:02:01] I know na food go kill you

[00:02:03] Oga mi you think say na play

[00:02:05] When I say na the way wey I dey

[00:02:07] E no day OK

[00:02:09] Wetting be your own advice

[00:02:11] I don dey steal my paddy money to buy iya basira rice

[00:02:14] Even on my girlfriend birthday

[00:02:16] When she dey wait make I take am to ocean view

[00:02:19] I no know when I pass the place

[00:02:21] The only thing wey dey my mind na iya basira palm oil stew

[00:02:24] Ah kilon kilon shele shele me I never see this kind juju

[00:02:28] Telle telle

[00:02:29] All those wey go vex kpele kpele

[00:02:32] But I hear say iya basira na

[00:02:34] I sure say still I go go there go sidon

[00:02:37] Order my first round move

[00:02:39] To 2nd round 3rd round 4th round

[00:02:41] I no dey ever stop wetting iya basira come give me chop

[00:02:45] People people make una come o

[00:02:47] Iya basira e don jazz me o ooo

[00:02:50] Everybody helep save me o

[00:02:52] I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place

[00:02:55] People people make una come o

[00:02:57] Iya basira e go kill me o ooo

[00:03:00] Everybody helep save me o

[00:03:03] I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food

[00:03:06] Officer abeggi follow me to the palce

[00:03:08] Everybody don telli me I dey craze

[00:03:10] My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah

[00:03:14] Iya basira e don kill me

[00:03:16] Officer abeggi follow me to the palce

[00:03:18] Everybody don telli me I dey craze

[00:03:21] My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah

[00:03:24] Iya basira e don kill me

[00:03:26] Oya people people make una stop officer e don come

[00:03:29] Where the woman hin dey inside oga I dey come

[00:03:32] Woman na wetting you dey give people

[00:03:33] Chop wey dey cause all this wahala casala

[00:03:35] Oya make we talk

[00:03:36] Oga sir true to God

[00:03:37] Nothing wey I dey put for the food wey I dey cook

[00:03:40] Na God dey make am good

[00:03:41] Na which kind talk be that

[00:03:42] Say na God dey cook the food abi you think say

[00:03:44] I be fool no be juju you dey put

[00:03:46] Infact I dey suspect say na

[00:03:48] You wash put sote people dey queue come dey rush

[00:03:51] For your stew

[00:03:51] Well to confirm am bring am make I chop small

[00:03:54] Give me fufu 90 naira plus that soup wey dey draw

[00:03:56] Chaii correct this food sweet no be small

[00:03:59] Shey una no go vex if I still order for more

[00:04:02] Officer no worry na the food be this

[00:04:04] Oya people people make una go case dismiss

[00:04:07] People people make una come o

[00:04:10] Iya basira e don jazz me o ooo

[00:04:13] Everybody helep save me o

[00:04:15] I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place

[00:04:18] People people make una come o

[00:04:20] Iya basira e go kill me o ooo

[00:04:23] Everybody helep save me o

[00:04:25] I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food

[00:04:28] People people make una come o

[00:04:30] Iya basira e don jazz me o ooo

[00:04:33] Everybody helep save me o

[00:04:35] I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place

[00:04:38] People people make una come o

[00:04:41] Iya basira e go kill me o ooo

[00:04:43] Everybody helep save me o

[00:04:46] I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food

随机推荐歌词: