《Dem No Go Know》歌词

[00:00:00] Dem No Go Know - Mista Seth
[00:00:05] Eyeh
[00:00:09] Eyeh
[00:00:18] Eyeh
[00:00:19] Papa God I feel you feel you feel you feel
[00:00:22] I dey gbadu you
[00:00:24] Papa God I feel you feel you
[00:00:25] I will never never let you go eyah
[00:00:28] Papa God I feel you feel you feel you feel
[00:00:31] I dey gbadu you
[00:00:33] Papa God I thank you
[00:00:34] Papa God I thank you thank you
[00:00:37] Look from where I came came
[00:00:39] Now come see where I dey dey
[00:00:41] People dey find 'em hard to believe
[00:00:43] Say na you be my redeemer
[00:00:46] Na me wey people think say I no go make 'em
[00:00:49] I just dey fake 'em
[00:00:50] Come see where I dey papa God
[00:00:52] Na your hand dey make 'em so
[00:00:55] You dey make me shine
[00:00:57] Dey make me shine
[00:00:58] I dey look so fly look so fly
[00:00:59] See Dey don dey love me now
[00:01:01] Dey don dey praise me now
[00:01:02] Dey don dey hear me now hear me now
[00:01:04] Everything na you
[00:01:06] Everything na you
[00:01:07] Dem no go know oh
[00:01:08] Dem no go know oh
[00:01:09] Say na you dey do 'em so
[00:01:12] Papa God I feel you feel you feel you feel
[00:01:15] I dey gbadu you
[00:01:17] Papa God I feel you feel you
[00:01:19] I will never never let you go eyah
[00:01:21] Papa God I feel you feel you feel you feel you
[00:01:24] I dey gbadu you ah
[00:01:26] Papa God I thank you
[00:01:28] Papa God I thank you thank you
[00:01:30] Dai
[00:01:30] Papa mama brother sister
[00:01:32] Everybody make una come taste and see see
[00:01:35] Him love sweet pass maggie thyme curry and everything eh
[00:01:39] All the thing wey e do on the cross
[00:01:41] Na 'em make me trust am so
[00:01:44] Come give me salvation
[00:01:46] Redemption
[00:01:47] Plus everything eh
[00:01:48] Make me a teacher a preacher and richer
[00:01:51] This one na total package
[00:01:53] I dey feel am oh
[00:01:54] I dey feel am oh
[00:01:55] Thats why I just dey go
[00:01:57] Everything na him
[00:01:59] Everything na him
[00:02:00] Dem no go know oh
[00:02:03] Say na you dey do am so oh
[00:02:06] Papa God I feel you feel you feel you feel you
[00:02:09] I dey gbadu you
[00:02:10] Papa God I feel you feel you
[00:02:12] I will never never let you go eyah
[00:02:15] Papa God I feel you feel you feel you feel you
[00:02:18] I dey gbadu you ah
[00:02:19] Papa God I thank you
[00:02:21] Papa God I thank you thank you eh
[00:02:24] Wetin e do for me
[00:02:25] Even mouth no go fit explain eyeh
[00:02:28] Thats why I never never never ever ever ever let you go
[00:02:32] Eh
[00:02:33] I just dey shine dey goeyeh
[00:02:34] Dem no fit comprehend
[00:02:36] Dem no believe say
[00:02:38] Na you I know oh
[00:02:42] Everywhere I go
[00:02:43] Devil dey pyante pyante
[00:02:46] Everywhere I dey
[00:02:47] Blessing dey yakapyakpa
[00:02:51] Everywhere I go
[00:02:52] Devil dey pyante pyante
[00:02:55] Everywhere I dey
[00:02:56] Blessing dey yakapyakpa
[00:02:59] Papa God I feel you feel you feel you feel you
[00:03:02] I dey gbadu you
[00:03:04] Papa God I feel you feel you
[00:03:05] I will never never let you go eyah
[00:03:08] Papa God I feel you feel you feel you feel you
[00:03:11] I dey gbadu you ah
[00:03:13] Papa God I thank you
[00:03:14] Papa God I thank you thank you
[00:03:17] Papa God I feel you feel you feel you feel you
[00:03:20] I dey gbadu you
[00:03:21] Papa God I feel you feel you
[00:03:23] I will never never let you go eyah
[00:03:26] Papa God I feel you feel you feel you feel you
[00:03:29] I dey gbadu you ah
[00:03:30] Papa God I thank you
[00:03:32] Papa God I thank you
[00:03:34] Ehh
[00:03:38] Ehhh
[00:03:43] Ehh
[00:03:52] Ehhh
您可能还喜欢歌手Mista Seth的歌曲:
随机推荐歌词:
- 我想你不曾体会我的心 [蔡幸娟]
- 一朵鲜花鲜又鲜 [民歌]
- Pages [3 Doors Down]
- Christmas Time Is Here [A Fine Frenzy]
- 愛ってかなしいね [THEラブ人間]
- Right Here Waiting [Richard Marx]
- チョコレイトディスコ [Perfume]
- Sharleena [Frank Zappa&The Mothers O]
- Only Hero [Slaves On Dope]
- Fallen [Elijah Blake]
- Dream Baby(How Long Must I Dream) [Lo Mejor del Rock de Los ]
- Take Me or Leave Me [Ameritz Tribute Club]
- I Belong To You [Neil Sedaka]
- Give Me Your Love And I’ll Give You Mine [Claude King]
- Dance All Night [Brahim]
- I Forgot to Remember to Forget [Elvis Presley]
- This Can’t Be Love [Nat King Cole]
- Crossfade [Gusgus]
- Adam et Yves(Draong Mix|Extended Version) [Zazie]
- Got A Feelin` [The Mamas&The Papas]
- Grow [Frances]
- Tout va changer(Love Michel Fugain) [Florent Mothe]
- Stay Awake [The Cast of Mary Poppins]
- Les amants(Remastered) [Edith Piaf]
- Marigold [M2U]
- Ito Eats [Elvis Presley]
- 爱错了还是分手错了 [代慧颖]
- (Chopped & Screwed) [That Guy]
- Just A little [Brenda Lee]
- I Don’t Know Why [Cliff Richard]
- 我怎么舍得让你哭 [贺一航]
- 师说三 [周良宾]
- Not Giving up on Love(131 BPM) [Cardio Motivator]
- Fado Hilário [Amália Rodrigues]
- Rodeo [The Heart Wranglers]
- Miss You Nights [Bunny Melody]
- Everybody Hurts [The Previews]
- 19 Something(Instrumental) [The Hit Crew]
- La Julie jolie [Edith Piaf]
- Don’t Worry [Marty Robbins]
- Dj(踏浪热情的沙漠甜蜜蜜康定情歌) [纯音乐]