《Selense(Explicit)》歌词

[00:00:00] Harrysong ft Kiss Daniel, Reekado Banks - Selense - Harrysong/Kiss Daniel/Reekado Banks
[00:00:00] Ladies and Gentlemen gossip dey for town
[00:00:09] See me now see me now see me now
[00:00:11] Oya now ah
[00:00:13] Ladies and Gentlemen gossip dey for town
[00:00:16] Dem say Dem say bebebe don get another writer
[00:00:19] Dem say Dem say Linda Ikeji engagement is dicey
[00:00:23] Dem say Dem say Don Jazzy should stick to his Rihanna
[00:00:26] Dem say
[00:00:27] No wonder the boy don dey selense selense oh se
[00:00:31] Mtcheww sister abeg selense selense oh se
[00:00:35] Dem say President na him dey call him phone selense oh se
[00:00:38] Even the Benz no be bullet proof selense oh se
[00:00:41] Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh se
[00:00:46] Dem say radio don dey talk am
[00:00:48] Selense oh se
[00:00:49] Dem say Basket Mouth and AY no gree sign am
[00:00:51] Selense oh se
[00:00:52] Dem say Paul Okoye swear say he go kill am
[00:00:55] Selense oh se
[00:00:56] Ah brother brother what about tiwa tiwa selense se
[00:01:00] Shey Wizzy Weasel finish work for Manya
[00:01:02] Manaya selense oh se
[00:01:03] And na me and 2face na hin dey for rumours wey dem
[00:01:06] Selense se
[00:01:07] But na who kon marry Mama Cass Cass
[00:01:09] Selense se
[00:01:10] Ladies and Gentlemen gossip dey for town selense
[00:01:13] Dem say bebebe don get another writer writer selense
[00:01:17] Dem say Linda-Ikeji engagement is dicey selense
[00:01:21] Dem say Don Jazzy should stick to his Rihanna selense
[00:01:24] No wonder the boy don dey selense selense oh se
[00:01:28] Mtcheww sister abeg selenselense oh se
[00:01:32] Dem say President na him dey call him phone selense oh se
[00:01:35] Even the Benz no be bullet proof selense oh se
[00:01:39] Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh se
[00:01:43] Because I leave dem want to finish me dem say
[00:01:46] You people I swear to man na God go punish dem say
[00:01:49] If the shirt is fake blame it on the stylistdem say
[00:01:53] Kiss Daniel is a musician am not a stylist
[00:01:57] For this Industry na me be greatest selense
[00:02:00] Harrysong dey try but himself know Baba na madest selense
[00:02:04] Weytin happen if I like Chidinma Alright
[00:02:07] Ladies and Gentlemen gossip dey for town selense
[00:02:11] Dem say bebebe don get another writer selense
[00:02:14] Dem say Linda-Ikeji engagement is dicey selense
[00:02:18] Dem say Don Jazzy should stick to his Rihanna selense
[00:02:22] No wonder the boy don dey selense selense oh se
[00:02:26] Mtcheww sister abeg Selense selense oh se
[00:02:29] Dem say President na him dey call him phone selense oh se
[00:02:33] Even the Benz no be bullet proof selense oh se
[00:02:36] Dem say Paul and Peter break up na Cynthia selense oh se
[00:02:40] Dem say Tiwa Savage don dey kiss wizzy oh selense
[00:02:44] Don Jazzy slack Linda marry selense oh se
[00:02:47] Na swear kill MMM Founder oh selense
[00:02:51] Pharaoh let my people go oh oh oh oh
[00:02:54] He don marinyege eh eh
[00:02:55] They don dey run their mouth oh
[00:02:57] They don kolomala dey round the round about
[00:03:01] Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko
[00:03:04] Ih ye Ih ye a little piece of advice for boy
[00:03:07] Kiss selense oh se
[00:03:09] Respect my experience don't be childish selense oh se
[00:03:12] 'Cos the older the wine oh selense
[00:03:14] The stronger the wine oh selense
[00:03:15] So humble yourself oh selense
[00:03:17] Eh he just dey start oh eh
[00:03:19] No wonder the boy don dey Selense selense
[00:03:22] Mtcheww sister abeg Selense selense
[00:03:26] Dem say President na him dey call him phone selense oh se
[00:03:30] Even the Benz no be bullet proof selense oh se
[00:03:33] Na so them say concert no go full oh oh ohh selense
[00:03:37] Yung Alpha
[00:03:39] Alpha yeah
您可能还喜欢歌手Harrysong&Reekado Banks&K的歌曲:
随机推荐歌词:
- KILLING MY LOVE [Leslie Parrish]
- Belle of the Boulevard [Dashboard Confessional]
- Open Your Mind - U.S.U.R.A. [Various Artists]
- (Sion Mix) [30]
- 花长好 [群星]
- 卖报歌 [群星]
- The Apocalypse [Flesh Consumed]
- Won’t You Come Over [Devendra Banhart]
- Carnival [Mark Owen]
- 因为爱我有明天 [黄大炜]
- 你还好吗(Dj何鹏Remix) [宋沛江]
- Srikandi Cintaku(Album Version) [Bloodshed]
- Leave It Open [Kate Bush]
- Get Back Into Rockin’ [George Thorogood & The De]
- Just Because(2011 - Remaster) [The Proclaimers]
- I Was A Little Too Lonely(A(20-Bit Mastering)nd You Were A Little Too Late)(1999 Digital Remaster) [Nat King Cole]
- Chica [Illya Kuryaki & The Valde]
- Flying Home [Ella Fitzgerald]
- Hurry Home [Etta Jones]
- David’s Song(Versión Espaol) [roger]
- Taxi-Boy [Louis Chedid]
- Don’t Change [E.an]
- California Girls Digitally Remastered 99 [The Beach Boys]
- Mam’selle [Andy Williams]
- 幸福的种子寄远方 [佚名]
- 有谁了解 [陈良泉]
- Caminito [Carlos Gardel]
- 一个人的时候 [魏峰]
- 信 [华语群星]
- Baby’s in black [GLASS ONION]
- Light My Fire [KlassicKuts]
- 下雨的狎鸥亭 [尹健 ()]
- 后悔了就回来 [小磊]
- Hello Darling [Tippa Irie]
- Cabin In The Sky [Rosemary Clooney]
- Storie di tutti i giorni [Riccardo Fogli]
- 陈小奇 白云深处 [网络歌手]
- 太青春 [吕兴阳&余家辉&钱正昊&万宇豪&赵梦哲&封迪&黄星]
- 你给我的爱还在不在 [韩小薰]
- 错爱几个才对爱一个 [易欣]
- 报警铃声 [网络歌手]