《God Can Bless Anybody (feat. Idahams)》歌词

[00:00:00] God Can Bless Anybody - Mr. 2Kay/Idahams
[00:00:00] Composed by:Mr 2Kay/Idahams
[00:00:02] We have to
[00:00:07] To ok
[00:00:09] E dade devitu
[00:00:11] Aha aha on the solo
[00:00:16] My brother God can bless anybody
[00:00:21] Make you no looku down on anybody
[00:00:26] As you see me so no be by power o power o
[00:00:30] No be by sense o sense o nobody special pass
[00:00:35] My Sister God can bless anybody anybody
[00:00:40] Make you no looku down on anybody
[00:00:45] As you see me so no be by power o power o
[00:00:49] No be by sense o sense o
[00:00:52] Nobody special pass oh no oh no
[00:00:57] Shebi na God wey bless Timaya Timaya
[00:01:00] Same God na him lift me higher
[00:01:02] Nobody believe say kukere go blow Iyanya
[00:01:04] E no dey tire
[00:01:05] Na the work we dey do wey bring the rabba
[00:01:09] Dem tell me so many no so many no
[00:01:11] But that no dey ginger me o ginger me o
[00:01:13] And I no dey give up o o
[00:01:16] Oga if nobody encourage you encourage yourself o
[00:01:20] That's why I sell Kerosene o even sell coconut o
[00:01:25] You know o so many dey underrate underrate
[00:01:29] Eledumare elevate
[00:01:31] Baba shame all of them wey dey hate
[00:01:33] My brother God can bless anybody anybody
[00:01:38] Make you no looku down on anybody body
[00:01:42] As you see me so no be by power o power o
[00:01:46] No be by sense o sense o nobody special pass
[00:01:52] My sister God can bless anybody anybody
[00:01:57] Make you no looku down on anybody body
[00:02:02] As you see me so no be by power o power o
[00:02:06] No be by sense o sense o
[00:02:08] Nobody special pass special pass oo
[00:02:14] You see rain no fit fall for one person roof
[00:02:17] Oya make I show you the proof you the proof
[00:02:20] Nah Port-Harcourt wey me I dey o dey o
[00:02:22] Eledumare picki my call o call o
[00:02:24] Ai see for the street
[00:02:26] I don see rough see I no take defeat
[00:02:28] I don see rough see I no take defeat
[00:02:31] I no forget when I beg for something to eat
[00:02:33] Now I'm living large gbagbe
[00:02:35] See plenty motor dey garage gbagbe
[00:02:37] Na the same boy wey dem laugh gbagbe
[00:02:40] They no know say I dey plot my graph yes o ooo
[00:02:43] I no go ever lack o lack o
[00:02:46] Tamuno gat my back o back o
[00:02:48] You must have heard of my story so I say
[00:02:50] My brother God can bless anybody anybody
[00:02:55] Make you no looku down on anybody no looku down o ee
[00:03:00] As you see me so no be by power o power o
[00:03:03] No be by sense o sense o nobody special pass
[00:03:09] My sister God can bless anybody anybody
[00:03:14] Make you no looku down on anybody anybody
[00:03:19] As you see me so no be by power o power o
[00:03:22] Fe fe
[00:03:22] No be by sense o sense o
[00:03:24] At all nobody special pass special pass
您可能还喜欢歌手Mr. 2Kay&Idahams的歌曲:
随机推荐歌词:
- Alison [Elvis Costello]
- 信我 [侧田]
- Ask Yourself [Raheem Devaughn]
- All Night With Me [LAURA BRANIGAN]
- No Way to Live [Chasing Safety]
- Dirtelo, non dirtelo [Loretta Goggi]
- Change [Barry White]
- De Schaduw Van Het Kruis [The Scene]
- A Lenda Do Abaete [Dorival Caymmi]
- 我最强 [邓卓轩&李禹诺]
- PARIS OH LA LA [Plaza People]
- I Ain’t Gonna Let Nobody Steal My Jellyroll [Taj Mahal]
- Talaga Naman [The Dawn]
- D4L(WatchTheDuck Remix) [Sevyn Streeter&The-Dream]
- Bring Back the Vibes [Luciano&Rasta Youth]
- Talking Sailor [Woody Guthrie&Sonny Terry]
- Black and Yellow(Workout Mix + 143 BPM) [Workout Remix Factory]
- The Shape I’m In (Play Along Track) [iPlay Country Hits]
- 给自己的信(Live) [钟舒漫]
- HEAVEN, EARTH, HELL []
- When Lights Are Low [Vic Damone]
- I Got Love If You Want It [Slim Harpo]
- School Day [Bobby Vee]
- Game Night [pH-1]
- Le poisson fa [Boby Lapointe]
- Oh, What A Beautiful Morning [Frank Sinatra]
- 爱情的缘分 [曲国庆]
- EDM商业舞曲26(Remix) [DJ水果丫仔]
- Shiela [Tommy Roe]
- 西班牙女郎 [松鹿]
- If I Lost You [The Country Music Crew]
- Beer Man [American Country Hits&Cou]
- Say You, Say Me [Denise King&Massimo Farao]
- I Didn’t Know What Time It Was [Anita O’Day]
- It’s Too Late [Buddy Holly]
- 第1402集_傲世九重天 [我影随风]
- Mother [Jeremy Fisher]
- 幸福的味道 [陈飞扬]
- 明年今日 [陈奕迅]
- 黒点 [FoZZtone]