《Sweet Mother》歌词

[00:00:00] Sweet Mother - Prince Nico/Kukrudu
[00:00:16] Sweet mother I no go forget you
[00:00:19] For dey suffer we you suffer for me yeah
[00:00:23] Sweet mother I no go forget you
[00:00:27] For dey suffer we you suffer for me yeah
[00:00:39] When I dey cry my mother go carry me
[00:00:42] She go say my piking weting you dey cry yeah yeah
[00:00:46] Stop stop stop stop stop stop
[00:00:51] Make you cry again
[00:01:02] When I want sleep my mother go pet me
[00:01:05] She go lie me well-well for bed
[00:01:09] She go cover me cloth say make you sleep
[00:01:13] Sleep sleep my pikin'
[00:01:25] When I dey hungry my mother go run up and down
[00:01:29] She dey find me somthing we I go chop
[00:01:32] Sweet mother sweet mother
[00:01:48] When I dey sick my mother go cry cry cry
[00:01:51] She go say instead wey I go die make she die
[00:01:55] She go beg God God help me God help me my pikin'
[00:02:11] If I no sleep my mother no go sleep
[00:02:15] If I no chop my mother no go chop
[00:02:18] She no dey tire
[00:02:20] Sweet mother I no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah
[00:02:26] Sweet mother
[00:02:30] Sweet mother
[00:03:20] Sweet mother I no go forget you
[00:03:23] For dey suffer we you suffer for me yeah
[00:03:28] Sweet mother I no go forget you
[00:03:31] For dey suffer we you suffer for me yeah
[00:03:43] When I dey cry my mother go carry me
[00:03:47] She go say my pikin' wetin' you dey cry yeah yeah
[00:03:50] Stop stop stop stop stop stop
[00:03:55] Make you cry again
[00:04:06] When I want sleep my mother go pet me
[00:04:10] She go lie me well-well for bed
[00:04:13] She go cover me cloth say make you sleep
[00:04:17] Sleep sleep my pikin'
[00:04:29] When I dey hungry my mother go run up and down
[00:04:33] She dey find me somthing we I go chop
[00:04:37] Sweet mother sweet mother
[00:04:52] When I dey sick my mother go cry cry cry
[00:04:56] She go say instead wey I go die make she die
[00:05:00] She go beg God God help me God help me my pikin'
[00:05:15] If I no sleep my mother no go sleep
[00:05:19] If I no chop my mother no go chop
[00:05:23] She no dey tire
[00:05:25] Sweet mother I no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah
[00:05:30] Sweet mother
[00:05:34] Sweet mother
您可能还喜欢歌手Prince Nico&Tembo Brother的歌曲:
随机推荐歌词:
- Climax [Matt Pokora]
- All That I Have [Grant Lee Buffalo]
- 迷雾 [潘大川]
- About You [浜崎あゆみ]
- Believe it [片雾烈火]
- Tired Of You [Slick Shoes]
- I’ll Write A Song For You [Earth]
- Far Away Places [Perry Como]
- Hoje livre sou [Belo]
- Llamame [Banda Pequeos Musical]
- Long Black Limousine [Glen Campbell]
- Incense and Peppermints [Viravoid]
- Darktown Strutter’s Ball [The Platters]
- Dilemma [Snappers]
- L’Amour à fleur de coeur [Charles Aznavour]
- Silent Night! Holy Night! [Connie Francis]
- Just In Case [Jazz Cartier]
- Orgullosa Mole [Gondwana]
- He’s Out of My Life [Shirley Bassey]
- 抬头月牙弯弯 [王不拐]
- YOUR SONG [Dead Waiter]
- Sarki Soylerim [rfan zata]
- Cementerio Sin Almas [Vetamadre&Julio Alberto B]
- 无终(Live) [谢春花]
- 今天夜里总下雨 [陈慧娴]
- Pocketful Of Rainbows [Elvis Presley]
- You Know I Go for You [B.B. King]
- The Crawl [Placebo]
- 7538(DJ版) [承利]
- Time After Time [Carolin No]
- Send Me Some Lovin’ [Little Richard]
- Midnight [Kodaline]
- さよならの前に [AAA]
- Tus Besos(En Vivo - 90’s Pop Tour, Vol. 2) [OV7&EL Círculo&90’s Pop T]
- She Is A Diamond [Simon Gilbert]
- WONDER(Instrumental) [TGER]
- Honey Honey [Roulette]
- Rockets (feat. Tali)(Feki Remix) [MayaVanya]
- Invader(Radio Edit) []
- 滴滴泪雨 [兰天]
- Medley:风继续吹 + 深爱着你(Live) [林志美]
- 把全世界走遍-(单曲) [民通绅士]