《Suffri》歌词

[00:00:00] Suffri-Nneka
[00:00:18] Una dey talk of ur elections
[00:00:22] Nigerians Nigerians
[00:00:25] We dey talk of the redemption
[00:00:28] Naija naija
[00:00:31] We dey talk of resolutions oya
[00:00:36] Tell me where the solution
[00:00:40] Because nothing dey change
[00:00:42] We just dey yan
[00:00:45] We just dey spray
[00:00:48] We just dey rake
[00:00:52] All these lies so
[00:00:57] Suffri suffri with my soul
[00:01:01] Jeh jeh jeh jeh
[00:01:02] Suffri suffri with my soul
[00:01:07] Oga you dey hear me oh say
[00:01:09] Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
[00:01:15] Don't you tamper with my soul eh eh
[00:01:27] Na only d rich man still dey gain oh
[00:01:33] All d moni where I dey go oh
[00:01:39] Still u see na only poor man dey suffer
[00:01:45] Brother your wish is my order oh
[00:01:49] But nothing dey change we just dey yan
[00:01:53] We just dey spray
[00:02:00] We just dey rake all these lies
[00:02:05] Suffri suffri with my soul
[00:02:09] Jeh jeh jeh jeh
[00:02:11] Suffri suffri with my soul
[00:02:15] Oga you dey hear me oh say
[00:02:17] Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
[00:02:23] Don't you tamper with my soul eh eh
[00:02:30] Suffri suffri with my soul oh
[00:02:36] Suffri suffri with my soul oh
[00:02:40] Jeh jeh jeh
[00:02:42] Suffri suffri with my soul
[00:02:47] Jeh jeh jeh jeh
[00:02:48] Suffri suffri with my soul
[00:02:53] Oga you dey hear me oh say
[00:02:54] Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
[00:03:01] Don't you tamper with my soul eh eh
[00:03:20] Oga fulfill my wishes to
[00:03:21] Travel to distant places
[00:03:26] But allow my soul not to perish
[00:03:28] For me to be dressed in laces
[00:03:31] As life goes on I remember all the things
[00:03:36] I have achieved
[00:03:38] Sunset thunder and the storms
[00:03:41] Show that we have truly
[00:03:42] Really been deceived
[00:03:44] Na truth wen dem dey talk say
[00:03:47] Na wetin you sow
[00:03:48] Na I you go reap
[00:03:50] Still na soso lie
[00:03:52] Na I we dey spread spray
[00:03:54] Dey open eye to see deceit
[00:03:58] To see us rise we must rejuvenate
[00:04:08] Na bottem we dey teh teh
[00:04:11] Na bottom we dey teh teh
[00:04:14] Na bottom we dey teh teh
[00:04:18] For too long down for too long
[00:04:25] Down for too long
[00:04:27] Down for too long
[00:04:34] Suffri suffri with my soul
[00:04:39] Jeh jeh jeh jeh
[00:04:40] Suffri suffri with my soul
[00:04:45] Oga you dey hear me oh say
[00:04:47] Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
[00:04:53] Don't you tamper with my soul eh eh
[00:05:00] Jeh o jeh jeh jeh o
[00:05:11] Tamper with my soul eh eh
您可能还喜欢歌手Nneka的歌曲:
随机推荐歌词:
- 幻影(电影《阴阳错》主题曲) [谭咏麟]
- 逝去的爱 [D调]
- No Place To Fall [Isobel Campbell&Mark Lane]
- Six Feet Of Snow [Little Feat]
- Long Distance Call [David Gray]
- 妈妈说 [方大同]
- Make Believe It’s Your First Time [Carpenters]
- Limelight(Live In Cleveland - MP Version) [Rush[泰]]
- 水和妈妈 [儿歌与故事]
- 17 Anos [Dvicio]
- Enemies [Chevelle]
- Eaten Up Inside [Korn]
- I Walk The Line [The Everly Brothers]
- 越跳越美 [唯莎]
- Blues In The Night [Ella Fitzgerald]
- Blue Motel Room [Joni Mitchell]
- Tua Cugina Prima [Paolo Conte]
- Lepo Lepo [Jaime]
- Silver Wings [Nashville Nation]
- What Is This Going to Get Us? [Billie Holiday]
- Boy Oh Boy [The Hit Co.]
- La mauvaise réputation [Georges Brassens]
- Uptown Funk(Class Funk) [Nash]
- 进行曲 [无为乐队]
- You’re Always on My Mind(Remastered 2015) [Sam Cooke]
- Santa Claus Is Coming To Town [Paul Anka]
- Follow The Drinkin’ Gourd [The Brothers Four]
- 爱人是蜜糖 [崔萍]
- 解焱:保护地友好,为梦想而战 [CC讲坛]
- Just Won’t Do Right [James Brown]
- She Wears My Ring [Roy Orbison]
- I Could Never Be Ashamed Of You [Johnny Cash]
- 回报 [陈慧娴]
- Sick Boy(Trobi Remix) [The Chainsmokers]
- 金榜题名红嫁衣 [司徒墨]
- Break the Ice(Remix|As Made Famous by Britney Spears) [Ultimate Pop Hits!]
- Do The Math [Chris Filer]
- There’s A Light Beyond These Woods (Mary Margaret)(Album Version) [Nanci Griffith]
- Closing Time(Live in Dublin) [Leonard Cohen]
- リスク [Salyu]
- You Could Never Be Praised Enough [Darrell Evans]
- Love Story(中文版) [Rain]