《Mu Jo》歌词

[00:00:00] Mu Jo - Skales
[00:00:01] Written by:Skales A
[00:00:02] La la la la la
[00:00:05] Ha
[00:00:05] It's okay okay okay
[00:00:10] S to the K K
[00:00:11] Hahaha
[00:00:14] If you dey feel me let me know
[00:00:15] E nor easy to run the show
[00:00:17] E nor easy to come from nothing
[00:00:19] And become something and make some dough
[00:00:21] Olomo kilo fun omo re
[00:00:23] I'm unstoppable malo be
[00:00:24] No need to sit down dey hate on anybody
[00:00:26] Leave the people wey dey form ode
[00:00:28] Oya Mujo mujo mujo mujo mujo
[00:00:32] Mujo mujo mujo mujo mujo
[00:00:35] Oya Mujo mujo mujo mujo mujo
[00:00:39] Mujo mujo mujo mujo mujo
[00:00:43] Lego
[00:00:43] Everybody Mujo
[00:00:45] Got my eyes on you oh
[00:00:47] Love the things you do oh
[00:00:49] Oya act a fool oh
[00:00:51] Everything brand new oh
[00:00:52] All my clothes and shoe oh
[00:00:54] I'm a boss like Hugo ha
[00:00:56] I'm badder than you oh
[00:00:57] All the ladies and the fellows
[00:00:59] Dem dey steady feel my flow
[00:01:01] Every single place I go
[00:01:03] Na me dey always rule o
[00:01:04] My music like ajino moto moto
[00:01:06] E be like say I don win lotto lotto
[00:01:08] Everybody want a photo photo
[00:01:10] Cruising around in my motto motto
[00:01:12] In my motto
[00:01:12] If you dey feel me let me know
[00:01:14] E nor easy to run the show
[00:01:15] E nor easy to come from nothing
[00:01:17] And become something and make some dough
[00:01:19] Olomo kilo fun omo re
[00:01:21] I'm unstoppable malo be
[00:01:23] No need to sit down dey hate on anybody
[00:01:25] Leave the people wey dey form ode
[00:01:26] Oya Mujo mujo mujo mujo
[00:01:30] Mujo mujo mujo mujo
[00:01:33] Oya Mujo mujo mujo mujo
[00:01:37] Mujo mujo mujo mujo
[00:01:39] Eni Eji Eta lego
[00:01:45] Mujo mujo mujo mujo mujo
[00:01:48] Oya Mujo mujo mujo mujo
[00:01:52] Mujo mujo mujo mujo mujo
[00:01:55] Aaah
[00:01:56] Everywhere wey I go I dey shutdown
[00:01:58] Tell the people say na me dey runtown
[00:02:00] Na my music dey make dem dey go down
[00:02:02] Oya go down
[00:02:02] Oya go down
[00:02:03] Everybody know say I'm the man now
[00:02:05] My music nor dey let them dey calm down
[00:02:07] Everyday number one on the countdown
[00:02:09] Oya go down
[00:02:10] Oya go down
[00:02:10] All the ladies and the fellows
[00:02:12] Dem dey steady feel my flow
[00:02:14] Every single place I go
[00:02:15] Na me dey always rule o
[00:02:17] My music like ajino moto moto
[00:02:19] E be like say I don win lotto lotto
[00:02:21] Everybody want a photo photo
[00:02:23] Cruising around in my motto motto
[00:02:24] In my motto
[00:02:25] If you dey feel me let me know
[00:02:26] E nor easy to run the show
[00:02:28] E nor easy to come from nothing
[00:02:30] And become something and make some dough
[00:02:32] Olomo kilo fun omo re
[00:02:34] I'm unstoppable malo be
[00:02:35] No need to sit down dey hate on anybody
[00:02:37] Leave the people wey dey form ode
[00:02:39] Oya Mujo mujo mujo mujo mujo
[00:02:43] Mujo mujo mujo mujo mujo
[00:02:46] Oya Mujo mujo mujo mujo
[00:02:50] Mujo mujo mujo mujo
[00:02:52] Eni Eji Eta lego lego lego
[00:02:57] Mujo mujo mujo mujo
[00:03:00] Oya Mujo mujo mujo mujo
[00:03:05] Mujo mujo mujo mujo
[00:03:08] Any one day mass
您可能还喜欢歌手Skales的歌曲:
随机推荐歌词:
- When You Were Around [Lene Marlin]
- 《五凤朝阳刀》 第67回 [刘兰芳]
- Only Love You [童安格]
- 我是森林里的音乐家 [7 Princess]
- Three Weeks [The Faulty]
- All About You [The Secret Sisters]
- 这一夜我睡不着 [黄子佼]
- Ghost [Phish]
- 唐古拉 [谭晶]
- 零时十分 [林子祥&叶蒨文]
- T’es L’homme Qu’il Me Faut [Edith Piaf]
- Adonis [Dalida]
- Un Giro Teatral [Manolo Garcia]
- Old Five & Dimers Like Me [Rachel Faro]
- High [James Blunt]
- I’ll Be Home for Christmas [Ronnie Milsap]
- Barbara Allen [Pete Seeger]
- I Will Follow Him [Dee Dee Sharp]
- I’m Tired [Ray Peterson]
- 相爱万年长 [甜妹紫烟]
- Happy Together [In the Style of Simple Plan] [Backtrack Professional Ka]
- Vuela, Vuela [Grupo Conspiracion]
- Intro [DJ Flo]
- Gone, Gone, Gone(A Capella) [Piccanto]
- Sure Fire Bet [Ricky Nelson]
- Valami [Heaven Street Seven]
- 你留我在此(Live) - live [黄凯芹]
- Little Kingdom [安艺恩 ()]
- Something I Need(Acoustic) [Ben Haenow]
- Ordinary People [John Legend]
- This One Goes Out(Original Mix) [Area 51]
- 《少年》永远不要从别人嘴里认识我 [安静[主播]]
- Silent Night [Jim Reeves]
- I’d Rather Go Blind [Etta James]
- What Becomes of the Broken Hearted(Power Remix) [Power Music Workout]
- Georgia On My Mind [Billie Holliday]
- Bonsoir jolie madame [Charles Trenet]
- Plus bleu que tes yeux [Charles Aznavour]
- 鹰之恋 [腾格尔]
- 了不起 [卢凯彤]
- 一代猪侠 [儿歌和动画精选]