《Jehovah》歌词

[00:00:01] Jehovah - Humble Smith/Phyno
[00:00:01] Composed by:Phyno/Humblesmith
[00:00:07] N-tyze
[00:00:09] Ehegem
[00:00:11] Shantamaya o
[00:00:15] I want to tell you story Okwu
[00:00:17] My testimony Mama
[00:00:19] This life e no easy brother
[00:00:21] But I give God the glory
[00:00:23] I bin dey hawk for street o
[00:00:24] No money to pay school fees o
[00:00:27] Them no wan give me chance o to showcase my talent o
[00:00:31] So I enter Lagos Lagos
[00:00:33] I sleep for under bridge o
[00:00:35] Na so I enter one chance but all na experience o
[00:00:39] Now my story don change
[00:00:40] I'm now the most talked about o
[00:00:43] If no be God o I for don give up o
[00:00:47] Asi na obugi Jesus
[00:00:49] Gini kam ge eme na eluwa nka
[00:00:53] Gini kam ge eme
[00:00:54] If not because of Jehovah
[00:00:57] Gini kam ge eme o na eluwa nka
[00:01:01] Gini kam ge eme
[00:01:02] Ekwensu ihe na eme gi o
[00:01:05] Ihe na eme gi Ma gi na ndi otu gi
[00:01:08] O ihe na eme gi
[00:01:10] Onye iro ihe na eme gi lele
[00:01:12] Ihe na eme gi Ma gi na ndi otu gi
[00:01:17] Ihe na eme gi
[00:01:18] Yaah
[00:01:19] All the days of my life
[00:01:21] Nwannem sorom kele Jehovah
[00:01:23] 'Cos I have seen the light Oku
[00:01:27] Anything wey them plan o
[00:01:29] I must to jump and pass o
[00:01:31] Olisa dey my side chai Otua
[00:01:33] I no know anybody but you make me somebody
[00:01:37] If to say you no dey my side for life dem
[00:01:39] For don suffer me Seh
[00:01:41] See as you lift me high
[00:01:43] O see nwa guy e koba o
[00:01:45] Udem na edezi o ele
[00:01:47] Okwa Chukwu na eme o eh
[00:01:50] Asi na obugi Jesus
[00:01:52] Gini kam ge eme na eluwa
[00:01:55] Nka gini kam ge eme
[00:01:57] If not because of Jehovah
[00:02:00] Gini kam ge eme na eluwa
[00:02:02] Nka gini kam ge eme
[00:02:05] Ekwensu ihe na eme gi o
[00:02:08] Ihe na eme gi Ma gi na ndi
[00:02:10] Otu gi ihe na eme gi
[00:02:12] Onye iro ihe na eme gi lele
[00:02:16] Ihe na eme gi Ma gi na ndi
[00:02:18] Otu gi ihe na eme gi
[00:02:21] Brother do not give up o Okwu
[00:02:23] No give failure chance
[00:02:25] Sister you have to work oh
[00:02:27] 'Cos hunger is dangerous oh
[00:02:29] Shey person go pay house rent
[00:02:31] Person go marry wife o
[00:02:33] Person go born pikin o
[00:02:34] Person dey face Challenge o
[00:02:37] Sometimes na bad market Market
[00:02:39] Sometimes na good market
[00:02:40] But you no go kill yourself
[00:02:42] 'Cos all na experience o
[00:02:44] One day your story go change oh
[00:02:46] You go celebrate o
[00:02:49] Go to church o and thank the Lord o
[00:02:52] Asi na obugi Jesus
[00:02:55] Gini kam ge eme na eluwa nka gini kam ge eme
[00:03:00] If not because of Jehovah
[00:03:03] Gini kam ge eme o na eluwa nka gini kam ge eme
[00:03:08] Ekwensu ihe na eme gi o
[00:03:11] Ihe na eme gi Ma gi na ndi
[00:03:13] Otu gi ihe na eme gi
[00:03:15] Onye iro ihe na eme gi lele
[00:03:18] Ihe na eme gi Ma gi na ndi
[00:03:21] Otu gi ihe na eme gi
[00:03:22] Mixing zeeno foster
您可能还喜欢歌手Humblesmith&Phyno的歌曲:
随机推荐歌词:
- one evening [Various Artists]
- 纸飞机 [刘芳]
- R.C ANOTHER WAY [谢郡]
- Bellyfull(2000 Digital Remaster) [The Gladiators]
- Daylight [Maximilian Hecker]
- mrperfect(绝对达令片头曲)_飞轮海(铃声) [铃声]
- 落花归葬 [Idol School]
- Hermit of Misty Mountain [Ben E. King]
- It Had Better Be Tonight (Vocal) [Henry Mancini]
- Easy Living [Dinah Washington]
- Good Ole Boys Like Me [Don Williams]
- Take Me Away [MELODY CLUB]
- Lies [Beautiful Bodies]
- Over the Rainbow [Frank Sinatra&Bing Crosby]
- Kalimba DE Luna [The Party Band]
- Like The Rain [Clint Black]
- 阿萨 [韩国歌曲]
- Sent For You Yesterday (And Here You Come Today) [Mel Tormé]
- (Album Version) []
- Le déserteur [Boris Vian]
- Motherland [Yvonne Chaka Chaka]
- Dactylo Rock [Les Chaussettes Noires]
- Twistin’ U.S.A [Chubby Checker]
- Habibi [Tamino]
- Florence [Crooked Still]
- Cecilia [Simon And Garfunkel]
- Lost & Not Found [Swedish House Mafia]
- Old Devil Moon [Chet Baker]
- Cenizas(Operación Triunfo 2017) [Thalía Garrido]
- 你的理想人生是什么? [冯博]
- Mood Indigo [Nina Simone&D.R]
- 流着泪唱情歌 [魏然]
- Till there was you [Sonny Rollins]
- Sure ’Nuff ’n’ Yes, I Do [Captain Beefheart & His M]
- Deya [Patrick Baker&Televisor]
- Tomorrow (As Heard In Annie) [The Hit Nation]
- Bad Man [The Hit Co.]
- Lonesome Cowboy [Elvis Presley]
- Caldonia [Louis Jordan]
- Get Low (Peak Hour Quick Hitter) [DJ舞曲]
- PHOENIX [Up10tion]