找歌词就来最浮云

《Dem Bobo》歌词

所属专辑: Africa for Africa 歌手: Femi Kuti 时长: 04:34
Dem Bobo

[00:00:00] Dem Bobo - Femi Kuti (菲米·库堤)

[00:00:14] Written by:Fémi Anikulapo Kuti

[00:00:28] Yesterday Dem tell us sey

[00:00:30] Sey today na we go gain

[00:00:33] So we struggle suffer dey

[00:00:36] For this new democratic change

[00:00:38] But the truth of the matter be sey

[00:00:41] Dem disguise another way

[00:00:44] To continue their crooked ways

[00:00:47] Oh Yes

[00:00:48] Dem bobo

[00:00:49] Dem bobo bobo your mama

[00:00:52] Dem bobo bobo your papa

[00:00:55] Dem bobo bobo your mama

[00:00:57] Dem bobo bobo your papa

[00:01:00] Dem bobo like them bobo your grandmama

[00:01:03] Dem bobo bobo your grandpapa

[00:01:06] Dem bobo bobo the market women

[00:01:08] Dem bobo bobo you journalist

[00:01:12] The human right activists

[00:01:15] In the name of democracy

[00:01:17] Dem bobo your mama ahahaha ahaha

[00:01:49] For tomorrow they make us wait

[00:01:52] Then again we wait in vain

[00:01:55] So many troubles in the rain

[00:01:58] To make this a proper mighty change

[00:02:00] But the truth of the matter be sey

[00:02:03] Dem disguise another way

[00:02:06] To continue their crooked ways

[00:02:08] Oh yes

[00:02:10] Dem bobo

[00:02:11] Dem bobo bobo your mama

[00:02:14] Dem bobo bobo your papa

[00:02:16] Dem bobo bobo your mama

[00:02:19] Dem bobo bobo your papa

[00:02:22] Dem bobo like them bobo your grandmama

[00:02:25] Dem bobo bobo your grandpapa

[00:02:27] Dem bobo bobo the market women

[00:02:30] Dem bobo bobo you journalist

[00:02:33] The human right activists

[00:02:37] In the name of democracy

[00:02:39] Bobo your mama

[00:02:41] Dem bobo bobo your papa

[00:02:44] Dem bobo bobo your mama ahahaha ahaha