找歌词就来最浮云

《Sorry Sorry (Francois K’s Old Skool Afro Dub)》歌词

所属专辑: Shoki Remixed 歌手: Femi Kuti 时长: 07:32
Sorry Sorry (Francois K’s Old Skool Afro Dub)

[00:01:10] If my eyes no decieve me

[00:03:36] and na true be things my ears dey hear

[00:03:41] politicians and soldiers make e meeting

[00:03:45] Our country dem wan repair

[00:03:50] dem dey make like say

[00:03:52] dem know o know

[00:03:55] say na dem a spoil our country so

[00:04:00] as dem dey dabaru am dey o

[00:04:04] na so my people dey follow o o

[00:04:09] i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,

[00:04:13] i sorry sorry o, i sorry for Africa

[00:04:18] sorry sorry o

[00:05:09] i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,

[00:05:20] i sorry sorry o, i sorry for Africa

[00:05:34] sorry sorry o

[00:05:37] As we [never get decided

[00:05:38] Look my friends

[00:05:38] dem no like to hear word

[00:05:40] na to dey follow follow, follow dem enemies

[00:05:41] like zombie, dem dey go dey march dey go

[00:06:27] dey fight for other people

[00:06:48] wey spoil Nigeria so

[00:06:51] these politicians and soldiers

[00:06:52] dem be one and the same

[00:06:53] no one different [from

[00:06:56] my people no wan know

[00:06:56] but with kind of leaders

[00:06:58] Africa no get hope

[00:06:59] Africans will suffer

[00:07:00] till the suffer reach our bone

[00:07:02] i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,

[00:07:04] i sorry sorry o, e gba mi o

[00:07:05] sorry sorry o

[00:07:06] i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,

[00:07:08] i sorry sorry o, i sorry for Africa

[00:07:11] i sorry sorry o, e gba mi o