找歌词就来最浮云

《97》歌词

所属专辑: Best of Femi Kuti 歌手: Femi Kuti 时长: 06:08
97

[00:00:00] 97 - Femi Kuti (菲米·库堤)

[00:01:01] The time don come for me to talk

[00:01:07] Before I talk make I thank everyone

[00:01:15] For the support you na give my family

[00:01:21] During our troubles you my friends

[00:01:25] Una dey with me

[00:01:27] Ninety-seven

[00:01:29] I shall never forget

[00:01:34] Ninety-seven

[00:01:36] The pain the sorrow the stress

[00:01:41] I want to thank you my friends

[00:01:45] I want to thank you my friends

[00:02:21] Jigbolo Jigbolo Jigbolo

[00:02:24] Jigbolo Jigbolo Jigbolo

[00:02:27] Oh yes I remember

[00:02:30] The day all of us we gathered

[00:02:34] To pay our respect to the one and only Fela

[00:02:41] We carry am go him house

[00:02:43] Before him spirit go for Eledumare Palace I say

[00:02:47] Together we waka

[00:02:51] To carry Fela oh

[00:02:53] For those wey no know

[00:02:55] Na that day them know

[00:02:57] Say the people them love Fela oh

[00:03:00] Together we waka

[00:03:04] To carry Fela oh

[00:03:06] From TBS we waka

[00:03:08] Reach Ikeja waka

[00:03:10] Seven hours waka

[00:03:11] Just to carry Fela

[00:03:13] Together we waka

[00:03:17] To carry Fela oh

[00:03:20] The young and the old

[00:03:21] The strong and the weak

[00:03:23] The rich and the poor

[00:03:24] Them gather to carry Fela

[00:03:26] Together we waka

[00:03:30] To carry Fela oh

[00:03:32] And then we want start to relax

[00:03:36] We no know our problems just start

[00:03:39] From no where we hear

[00:03:43] Cousin Fran just pas

[00:03:46] Just like that she die

[00:03:49] We start to wonder why

[00:03:52] Enough is enough

[00:03:56] The people start to talk

[00:03:59] The problems don too much

[00:04:02] As we start to relax

[00:04:04] Again and then suddenly we hear

[00:04:13] Na the matter of my sister Sola

[00:04:16] Come make all of us weak for body

[00:04:20] Again we asked ourselves why

[00:04:23] For she was too young to die

[00:04:27] As we dey cry na so we dey try

[00:04:30] Dou struggle to save our life

[00:04:33] The doctors themselves them dey lie

[00:04:37] Them want to get money to survive

[00:04:40] The thing wey dey pain me pass

[00:04:43] Na the way she suffer before she died

[00:04:47] Na so them dey cut cut

[00:04:49] Dey chook chook

[00:04:50] Making experiment with human life

[00:04:54] Ninety-seven ninety-seven

[00:04:56] My sister Sola oh Oh Oh

[00:05:05] Ninety-seven ninety-seven

[00:05:08] I shall never forget

[00:05:11] Ninety-seven Ninety-seven

[00:05:15] I shall never forget

[00:05:50] Jigbolo Jigbolo Jigbolo

[00:05:53] Jigbolo Jigbolo Jigbolo

[00:05:56] Jigbolo Jigbolo Jigbolo

[00:05:59] Oh yes I remember

随机推荐歌词: