找歌词就来最浮云

《Up to Something》歌词

Up to Something

[00:00:00] Up to Something - Iyanya/Don Jazzy/Dr Sid

[00:00:01] Written by:Iyanya Onoyom Mbuk

[00:00:09] Up to something no be small thing

[00:00:12] Check my melody stop the dulling

[00:00:14] Back to my baby wait am coming

[00:00:17] Me and iyanya we up to something

[00:00:19] Up to some boku richie richie noni

[00:00:22] Bigger than mavin no be forming

[00:00:24] Dem dey feel me from ogogo maiko

[00:00:26] Down to ilesha kulu they are calling

[00:00:29] If na for money we get am plenty

[00:00:31] Ask me for money whenever you see me

[00:00:34] Una reason when dey go dey feel me

[00:00:36] And dem go dey twale when dey see me for tv

[00:00:38] Oh oh oh who do this thing whe dey make dem say

[00:00:43] Oh oh oh who give dem something whe dey make dem say

[00:00:48] You know we get the master plan

[00:00:50] To make the money pile up

[00:00:51] Look what you made me do

[00:00:53] You know say we never drop we multiply

[00:00:56] Look what you made me do

[00:00:58] Up to something no be small thing

[00:01:00] Bank is calling money piling

[00:01:02] This na sure thing we are balling

[00:01:05] So exciting wanne nwatago

[00:01:08] Some people just dey make mouth

[00:01:10] For their money nah bundle

[00:01:12] We no dey see am at all o

[00:01:13] We get mula but we can't shout

[00:01:15] Na why your baby dey call o

[00:01:16] No mercy we still dey burning

[00:01:18] We no dey force we still running

[00:01:21] We call shots keep one hundred

[00:01:23] And go tell your bank to come borrow money

[00:01:25] And tell your sister to come jolly

[00:01:28] Don't if you aint gat money

[00:01:31] Pay my dues we only pay cash only

[00:01:33] Out of the road so we steping at the jet

[00:01:36] Everybody feeling good giving glory to the most high

[00:01:38] D money long so we burn to the sundown

[00:01:41] Na celebration we dey pop the whole night

[00:01:43] Some people dey just dey hate turn off we light

[00:01:46] But you know for mavin no shaking

[00:01:48] Oh oh oh who do this thing

[00:01:51] Whe dey make dem say

[00:01:53] Oh oh oh who give dem something

[00:01:56] Whe dey make dem say

[00:01:58] You know we get the master plan

[00:02:00] To make the money pile up

[00:02:01] Look what you made me do

[00:02:02] You know say we never drop we multiply

[00:02:06] Look what you made me do

[00:02:07] Up to something no be small thing

[00:02:10] Bank is calling money piling

[00:02:12] This na sure thing we are balling

[00:02:14] So exciting wanne nwatago

[00:02:18] May be no

[00:02:19] No time for no dulling all the way up

[00:02:21] Plenty doti feat to casue you plenty hold up

[00:02:24] As you can see Don Jazzy gat me turned up

[00:02:26] And nothing can stop me am all the way up

[00:02:29] To Duban I'd be running every city

[00:02:31] All the fine girls dem dey ring it

[00:02:32] Now we sell it

[00:02:34] Hot stuff na we ogbona felifeli

[00:02:36] And if you hear the base feel the

[00:02:37] It's been a long time coming no be moi moi

[00:02:40] When you hear the music keep trending no be moi moi

[00:02:42] Money stacked up to the ceiling no be moi moi

[00:02:45] You making us our rules when

[00:02:46] We dey spending no be moi moi

[00:02:48] The people sweating dey feel the heating

[00:02:50] We in the kitchen someting cooking

[00:02:53] No baking soda the game is over

[00:02:55] Something untop wanne nwatago

[00:02:58] Oh oh oh who do this thing whe dey make dem say

[00:03:02] Oh oh oh who give dem something

[00:03:05] Whe dey make dem say

[00:03:07] You know we get the master plan

[00:03:09] To make the money pile up

[00:03:10] Look what you made me do

[00:03:12] You know say we never drop we multiply

[00:03:15] Look what you made me do

[00:03:17] Up to something no be small thing

[00:03:19] Bank is calling money piling

[00:03:22] This na sure thing we are balling

[00:03:24] So exciting wanne nwatago

您可能还喜欢歌手Iyanya&Don Jazzy&Dr Sid的歌曲: