找歌词就来最浮云

《Up to Something》歌词

所属专辑: Naija Music Vibes 2017, Vol 1. 歌手: Iyanya&Don Jazzy&Dr. SID 时长: 03:27
Up to Something

[00:00:00] Up to Something - Iyanya/Don Jazzy/Dr. Sid

[00:00:01] Composer:Adrenaline Vibes

[00:00:03] T's Iyanya

[00:00:08] Did you wanna run again

[00:00:10] Up to something no be small thing

[00:00:12] Check my melody stop the dulling

[00:00:15] Talk to my baby wait I'm coming

[00:00:17] Me and Iyanya we're up to something

[00:00:20] Artistes don boku richy richy naa ni

[00:00:22] Bigger than mavin don't be funny

[00:00:24] Dem dey feel me from okoko'maiko

[00:00:27] Down to Asia Colombia calling

[00:00:29] If na for money we get am plenty

[00:00:31] Ask me for money whenever you see me

[00:00:34] Another reason when dem go dey feel me

[00:00:36] And dem go dey twale when I show for T V

[00:00:39] Ooh ooooh ooh oh

[00:00:40] Who do this thing wey dey make dem say aaay

[00:00:43] Ooh ooooh ooh oh

[00:00:45] Who give dem wetin wey dey make dem say aaay

[00:00:48] You know we get the master

[00:00:50] Plan to make the money pile up

[00:00:52] Look what you made me do

[00:00:53] You know they say we never die we multiply

[00:00:56] Look what you made me do

[00:00:58] Up to something no be small thing

[00:01:00] The bank is calling more money piling

[00:01:03] This na sure thing we are balling

[00:01:05] So exciting nwa'nne iwa ta'go

[00:01:08] Mavin

[00:01:09] Some people just dey make mouth

[00:01:11] But their money na audio

[00:01:12] We no dey see am at all o

[00:01:14] We're getting moolah but we can't shout

[00:01:15] Na why your baby dey call o

[00:01:16] No messy we still dey balling

[00:01:18] We no dey force 'cos still we run it

[00:01:21] We call shot keep it on a hundred

[00:01:23] And go tell your bank to come borrow money

[00:01:26] And tell your girls it's time to come jolly yaay yaay

[00:01:29] Don't show up if you ain't gat money

[00:01:31] Paid my bills so when you're paying cash only

[00:01:33] Out of the road so we stepping out the jet

[00:01:36] Everybody feeling good giving glory to the most high

[00:01:38] The money long so we burn till the sun down

[00:01:41] Na celebration we dey 'pon it all night

[00:01:43] Some people they just dey hate dem wan turn off we light

[00:01:46] But you know for mavin no shaking oh

[00:01:48] Ooh ooooh ooh oh

[00:01:50] Who do this thing wey dey make dem say aaay

[00:01:53] Ooh ooooh ooh oh

[00:01:55] Who give dem wetin wey dey make dem say aaay

[00:01:58] You know we get the master

[00:01:59] Plan to make the money pile up

[00:02:01] Look what you made me do

[00:02:02] You know they say we never die we multiply

[00:02:06] Look what you made me do

[00:02:08] Up to something no be small thing

[00:02:10] The bank is calling more money piling

[00:02:12] This na sure thing we are balling

[00:02:15] So exciting nwa'nne iwa ta'go

[00:02:18] Mavin mavin

[00:02:19] No time for no dulling on the way up

[00:02:22] Plenty durty fit to 'cause you plenty hold up

[00:02:24] As you can see Don Jazzy got me turnt up

[00:02:26] And nothing can stop me I'm all the way up

[00:02:29] To to tooban I be running every city

[00:02:31] All the fine girls steady ringing at we Celli

[00:02:33] Hot stuff now we gbo'na feli feli

[00:02:36] And when you hear the bass feel the rumble na your belly

[00:02:38] It's been a long time coming no be mai mai

[00:02:40] When you hear the music keep it trending no be mai mai

[00:02:42] Money stacked up to the ceiling no be mai mai

[00:02:45] You making noise all we do window spending

[00:02:46] No be mai mai

[00:02:47] Ooo

[00:02:48] The people sweating they feel the heating

[00:02:51] We in the kitchen the something cooking

[00:02:53] No baking soda the game is over

[00:02:55] We sitting on top iwa'nne iwa ta'go

[00:02:58] Ooh ooooh ooh oh

[00:03:00] Who do this thing wey dey make dem say aaay

[00:03:03] Ooh ooooh ooh oh

[00:03:04] Who give dem wetin wey dey make dem say aaay

[00:03:07] You know we get the master

[00:03:09] Plan to make the money pile up

[00:03:11] Look what you made me do

[00:03:12] You know they say we never die we multiply

[00:03:15] Look what you made me do

[00:03:17] Up to something no be small thing

[00:03:20] The bank is calling more money piling

[00:03:22] This na sure thing we are balling

[00:03:24] So exciting nwa'nne iwa ta'go

您可能还喜欢歌手Iyanya&Don Jazzy&Dr. SID的歌曲: