找歌词就来最浮云

《Sorry Sorry》歌词

所属专辑: Best of Femi Kuti 歌手: Femi Kuti 时长: 07:30
Sorry Sorry

[00:00:00] Sorry Sorry -Femi Kuti

[00:02:16] If my eyes no decieve me

[00:02:20] And na true be things my ears dey hear

[00:02:25] Politicians and soldiers make e meeting

[00:02:29] Our country dem wan repair

[00:02:34] Dem dey make like say

[00:02:36] Dem know o know

[00:02:39] Say na dem a spoil our country so

[00:02:44] As dem dey dabaru am dey o

[00:02:48] Na so my people dey follow o o

[00:02:53] I sorry sorry o i sorry for Nigeria

[00:02:58] I sorry sorry o i sorry for Africa

[00:03:03] Sorry sorry o

[00:03:05] I sorry sorry o i sorry for Nigeria

[00:03:09] I sorry sorry o i sorry for Africa

[00:03:13] Sorry sorry o

[00:03:15] As we [never get decided

[00:03:17] Look my friends

[00:03:23] Dem no like to hear word

[00:03:28] Na to dey follow follow follow dem enemies

[00:03:31] Like zombie dem dey go dey march dey go

[00:03:37] Dey fight for other people

[00:03:39] Wey spoil Nigeria so

[00:03:42] These politicians and soldiers

[00:03:44] Dem be one and the same

[00:03:47] No one different [from

[00:03:49] My people no wan know

[00:03:51] But with kind of leaders

[00:03:54] Africa no get hope

[00:03:56] Africans will suffer

[00:03:57] We go suffer reach our bone

[00:03:59] I sorry sorry o i sorry for Nigeria

[00:04:01] I sorry sorry o e gba mi o

[00:04:03] Sorry sorry o

[00:04:06] I sorry sorry o i sorry for Nigeria

[00:04:10] I sorry sorry o i sorry for Africa

[00:04:19] I sorry sorry o e gba mi o