找歌词就来最浮云

《Oh Yeah(Remix)》歌词

所属专辑: Oh Yeah (Remix) 歌手: King Promise&Mr Eazi 时长: 03:51
Oh Yeah(Remix)

[00:00:00] Oh Yeah (Remix) - King Promise/Mr Eazi

[00:00:00] Lyrics by:King Promise

[00:00:00] Composed by:King Promise

[00:00:00] Oh ah oh ah

[00:00:02] Nana nana na yea yeah

[00:00:06] Oh ah yea yea

[00:00:07] Killbeatz let's go

[00:00:09] Oh ah ah

[00:00:10] Oooh yeah

[00:00:16] King

[00:00:16] King promise

[00:00:17] Baby girl

[00:00:18] Oh yeah oh yeah

[00:00:20] That thing you dey do wey dey make me say

[00:00:22] Oh yeah oh yeah

[00:00:24] That thing you dey do dey make me craze

[00:00:27] Fa mame fa kyɛ me

[00:00:29] That thing you dey do dey make me craze

[00:00:31] Oh yeah Fa mame

[00:00:33] That thing you dey do

[00:00:35] Ohema bra me kyɛn bra me kyɛn

[00:00:39] Meheema bra me kyɛn

[00:00:42] Come make I put this thing on you

[00:00:44] Ohema bra me kyɛn

[00:00:46] Oooo bra me kyɛn

[00:00:48] Meheema bra me kyɛn

[00:00:51] Come make I put this thing on you

[00:00:53] Oh yeah

[00:00:53] Make I tell you some story

[00:00:55] Girl you are the one for me

[00:00:57] For me

[00:00:57] I dey your side day and night

[00:01:00] Anytime wey you want me want me

[00:01:02] Make I tell you some story ooo

[00:01:04] Girl say na you the one for me

[00:01:06] I dey your side day and night

[00:01:09] Anytime wey you want me

[00:01:11] Aaaah just the things you do you do

[00:01:13] Just the things you do you do

[00:01:15] Wey dey blow my mind

[00:01:17] I just wanna hold you tight

[00:01:20] And baby just wanna look at you

[00:01:22] Just wanna look at you

[00:01:24] Wey dey blow my mind

[00:01:26] Baby you are too fine yeee

[00:01:30] Oh yeah oh yeah

[00:01:32] That thing you dey do wey dey make me say

[00:01:34] Oh yeah oh yeah

[00:01:36] That thing you dey do dey make me craze

[00:01:39] Fa mame fa kyɛ me

[00:01:41] That thing you dey do dey make me craze

[00:01:43] Oh yeah Fa mame

[00:01:45] That thing you dey do

[00:01:47] Ohema bra me kyɛn bra me kyɛn

[00:01:51] Meheema bra me kyɛn

[00:01:53] Come make I put this thing on you

[00:01:56] Ohema bra me kyɛn bra me kyɛn

[00:02:00] Meheema bra me kyɛn

[00:02:03] Come make I put this thing on you

[00:02:05] No that

[00:02:06] I wanna be the one for you

[00:02:07] I wanna be the only man for you

[00:02:10] Every song I dey sing I dey vibe for you yee

[00:02:12] This night I go die for you yee

[00:02:14] Bra me kyɛn

[00:02:16] You know say long time me I fi wait

[00:02:18] I lobi be imasεi you know

[00:02:21] Say long time me I fi wait yee

[00:02:23] Baby you go kill me with your body

[00:02:27] Don't tell me Ghana girl go kill me with your vibe eee

[00:02:32] If I leave you I will be nobody

[00:02:36] Baby put it on me make I feel your body

[00:02:41] Ohema bra me kyεn bra me kyεn

[00:02:45] Meyema bra me kyεn

[00:02:48] Come make I put this thing on you

[00:02:50] Ohema bra me kyεn

[00:02:54] Meyema bra me kyεn

[00:02:56] Come make I put this thing on you

[00:02:59] No ikεbo baya ikεbo baya

[00:03:01] Bo gyi moni ikεbo baya

[00:03:03] Hεw ni ikε kaaa kwε moko moko

[00:03:05] Ikε kaaa kwε moko moko

[00:03:07] No hew ikεbo baya ikεbo baya

[00:03:10] Bo gyi moni ikεbo baya

[00:03:12] Hεw ni ikε kaaa kwε moko moko

[00:03:14] Ikε kaaa kwε moko moko

[00:03:17] Ikεbo baya ikεbo baya

[00:03:19] Bo gyi moni ikεbo baya

[00:03:21] Hεw ni ikε kaaa kwε moko moko

[00:03:23] Ikε kaaa kwε moko moko

[00:03:25] Ikεbo baya ikεbo baya

[00:03:28] Bo gyi moni ikεbo baya

[00:03:30] Hεw ni ikε kaaa kwε moko moko

[00:03:32] Ikε kaaa kwε moko moko

您可能还喜欢歌手King Promise&Mr Eazi的歌曲:

随机推荐歌词: