找歌词就来最浮云

《Follow Me》歌词

所属专辑: Naija Hits 歌手: Burna Boy 时长: 03:02
Follow Me

[00:00:00] Follow Me - Burna Boy

[00:00:01] Written by:Chimaga

[00:00:08] Oti kon wan le le se oh

[00:00:12] Iko kon wan le le se oh

[00:00:18] Everybody wanna come follow me follow me

[00:00:19] Follow me follow me follow me eh

[00:00:22] Everybody wanna come follow me

[00:00:23] Follow me follow me follow me follow me eh

[00:00:26] Omo everything I do dem eh want to dey do

[00:00:28] Dem eh try follow me follow me do

[00:00:30] Everybody wanna come follow me follow me

[00:00:32] Follow me follow me follow me eh

[00:00:35] Ah ahh kan wan lese oh

[00:00:38] Ah kan wan lese oh

[00:00:40] Ah kan wan lese oh

[00:00:43] They call me real don dondon I answer that

[00:00:45] Don't fight port harcourt iya I answer that

[00:00:47] Any boy rock high and I am eh run

[00:00:49] Emi know say me stand like I answer that

[00:00:51] And I no wan know

[00:00:53] Me said I no wan know

[00:00:54] If I dey lie make water carry me eh

[00:00:57] Make water carry me eh gbi gbi

[00:00:59] When me say chill it

[00:01:00] Say that I here we can bell in

[00:01:02] O boy you dey searching

[00:01:04] We specialize in akokpa kwepi

[00:01:05] We live in amo I'm ehin try take in

[00:01:08] When me come come them think I'm an aqua

[00:01:11] Na wokaka dey nalai kimbama dana

[00:01:16] Baby come today you see

[00:01:17] Everybody wanna come follow me follow me

[00:01:19] Follow me follow me follow me eh

[00:01:21] Everybody wanna come follow me

[00:01:22] Follow me follow me follow me follow me eh

[00:01:26] Omo everything I do dem eh want to dey do

[00:01:28] Dem eh try follow me follow me do

[00:01:30] Everybody wanna come follow me follow me

[00:01:32] Follow me follow me follow me eh

[00:01:34] Ah ahh kan wan lese oh

[00:01:37] Ah kan wan lese oh

[00:01:39] Ah kan wan lese oh

[00:01:43] No be say I no like unu

[00:01:45] No be say I wan fight unu

[00:01:47] Dema ride my style like bicycle

[00:01:48] I no style like high school

[00:01:51] Dema put on me style like biscuit

[00:01:52] Any boy try me I tell ''em never risk it

[00:01:55] Eeh you know say I ehin twist it

[00:01:56] Tha time when me dey me know them oh like kiffy

[00:01:59] When me come come them think I'm an aqua

[00:02:02] Na wokaka dey nalai kimbama dana

[00:02:07] Baby come today you see

[00:02:08] Everybody wanna come follow me follow me

[00:02:10] Follow me follow me follow me eh

[00:02:12] Everybody wanna come follow me

[00:02:14] Follow me follow me follow me follow me eh

[00:02:16] Omo everything I do dem eh want to dey do

[00:02:19] Dem eh try follow me follow me do

[00:02:21] Everybody wanna come follow me follow me

[00:02:22] Follow me follow me follow me eh

[00:02:25] Ah ahh kan wan lese oh

[00:02:28] Ah kan wan lese oh

[00:02:30] Ah kan wan lese oh

[00:02:33] And I no wan know

[00:02:34] Me said I no wan know

[00:02:36] If I dey lie make water carry me eh

[00:02:39] Make water carry me eh

[00:02:42] And I no wan know

[00:02:43] Me said I no wan know

[00:02:45] If I dey lie make water carry me eh

[00:02:47] Make water carry me eh

随机推荐歌词: